Faded

I miss the, way you get undress staring at the mirror
I miss the way you call me name whisper to me that you need some
If your body is the temple of God you need no congregation
Down on my knees i worship you keep you "hoely" while i drill some

I found beauty in your eyes and deceit when you speak up
Reminiscing abt you got me thinking iffa should move on
If true love is a crime, its best to run away from troubles
Good things don't come easy i said to myself when i met ya

But, you told me unnecessary lies you were full of shit
I gave you all my all but little i received
You weren't always there, i feel lonely within
Nd iffa die ontop ur matter will you bury me?

You're a good girl gone bad
I wonder how we went far
Small quarrel like ds you done start to dey calla me bastard
Nd u knw say i dey cum last like 31st of December
My kind of vibe no be the regular wey u fit sideline

Caller you for phone, you dey reject my call like i be cancer
Say i no dey wish you good luck like my name na Johnathan
Na only scope full your head like you sabi Lord lamba
Your lifestyle no clear shey u no go like use anttena

If trigger dey my hand i fit to para shoot
Na only u dey make my temper high like parachute
And if you come in many variants na still u i choose
But the problem be say, u dey use me dey catch cruise

Dem say na pikin wey chop belleful na e dey misbehave
Say i no need calculator to admire your figure eight
All I'm trying to say is that i really want you to stay
Cos e fit dey very dangerous if we dey delay

For the morning, i go like have u for breakfast
And if you be ramanda, i go use break fast
You no need scholarship before you go dey high class
Experience na the best teacher wey sabi take attendance



Credits
Writer(s): Orji Genesis
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link