SadBoi Don't Fold

Life fuck me up many times
I told myself I will be fine
I went thru many shit
That no niggas fit define

E Don tey wey me I don don dey
Wey I don hustle for my pay
Have been doing this alone
If it red mami ni mape

If no be god wey dey show me mercy
Egbo na tani mbappe
Hope still dey fun omo ton bomb
Ole di ola kori maye

Many friends sleep on me
Dem think say I no go blow
Person wey get 69 bitcoin
You still Dey wait make e broke

Sadboi don't fold
Everyday grinding for the doe yee yee
Sadboi don't fold you know
My heart is catching cold

Sadboi don't fold
Everyday grinding for the doe yee yee
Sadboi don't fold you know
My heart is catching cold

If I do this and I blow
Many niggas no go know
Cus I've been down for so long
And I'm still grinding for doe

If I say make I talk
Wetin I go talk go dey burst your brain
If I say make I flows
My flows go Dey ease your pain

Person no get family
If I talk my own you go Dey reason
Person no get family
Plenty talk jaare kode gba milli

Person wey no get family
If I talk my own shey you go Dey reason
Person wey no get family
If I talk my own shey you go leave me yeeee

Sadboi don't fold
Everyday grinding for the doe yee yee
Sadboi don't fold you know
My heart is catching cold

Sadboi don't fold
Everyday grinding for the doe yee yee
Sadboi don't fold you know
My heart is catching cold

I dey pray to God
Make e answer my prayer
Make I pull up in my two door
Ki emi kigbe hallelujah

I don't mind wetin you talk
If you like call am ritual
Kemishati l'owo ni temi
Kinde bawon ri ona gbegba

Make I ball biti pelé pelé pelé
Hope still Dey fun omo ton bomb
Ole di ola kori maye

Many friends sleep on me
Dem think say I no go blow
Person wey get 69 bitcoin
You still dey wait make him broke

Sadboi don't fold

For the doe yee yee

My heart is catching cold

Sadboi don't fold
Everyday grinding for the doe yee yee
Sadboi don't fold you know
My heart is catching cold



Credits
Writer(s): Benjamin Blessing God Power
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link