Margaret
Yeah
You, you
You, you
Yeah
Yeah
Mm
I no go gree
And I no go gree o for your ojoro, baby
And I no go gree
And I no mind lost as I dey follow follow, baby (yeah)
And you get something wey everybody dey find
And you get body wey only Jesus go fit to design
If you play my politics, I fit gree say Obasanjo fine o
Oh girl na Magnet, I believe say dey for your behind o
Say my Margaret o, Magnet everybody
Say my Margaret o, spicy pass maggie
Say my Margaret o, get magnitude and she sabi o
Say my Margaret o, get madness for body o
Say my Margaret o
Say my Margaret o
Say my Margaret o
Say my Margaret o
Maggie, baby o, maggie, maggie, baby o
Ah Margarеt, baby o, maggie, maggie, baby o, say my Margaret o
Maggiе, baby o, maggie, maggie, baby o, say my Margaret o
Ah Margaret, baby o, maggie, maggie, baby o

Estolobo only my Margaret wey go cover my magazine
Estolobo only my Margaret wey go chop my mega chicken
Estolobo, estolobo, ogologo something wey you carry, eh
Lepa no go gawu o, only orobo wey go fit to estolobo, eh

Oh girl na magnet, I believe say dey for your behind o
Say my Margaret o, magnet everybody

Ah Margaret baby o, maggi maggie baby o, say my Margaret o
Maggie, baby o, maggie, maggie, baby o, say my Margaret o

And I no go gree o for your ojoro, baby, say my Margaret o, say my Margaret o
And I no mind lost say my Margaret o, as I dey follow follow, baby, say my Margaret o

Credits
Writer(s): Anthony Ebuka Victor, Ingominaddi Daniel Iderima, Samuel Adetomiwa Tayo, Bandile Mbere
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.