De Wickèd

Inferno
DMI oh
DMI oh
Dey call me DMI yunno

I just dey carry my cross, sitting on God's hands
Fighting these demons, all day long
E never Dey easy for me oh
Many think say I don kolo oh
Many say I no go make am oh, Dey call me wicked oh. Umm

No peace for De Wickêd
No joy for De Wickêd
They say I'm the De Wickêd, stay away from De Wickêd
(High tune)
No peace for De Wickêd
No joy for De Wickêd
They say I'm the De Wickêd, stay away from De Wickêd

Jaba janti oh
This pains wan kpai me oh, carrying this burdens alone oh
E no Dey easy I stand alone oh
My mother, she suffer ah, she pray Make am ah
Make the life no too shame ah
She reason me oh
Billing wan turn me to Wetin I no know oh
Responsibilities killing me oh
They no care steady billing me oh
I really wanna stay my own lane
Make I no send Wetin Dey sup oh
Dem go say I'm the wicked
I don Wickêd cause I need peace
Make dem lemme
Life no Dey easy
Me I no wan billing
Ah I need some chilling
Sleep like a baby
Live my life so jiggy
Pack money in milli
Stress no fucking body

No peace for De Wickêd
No joy for De Wickêd
They say I'm the De Wickêd, stay away from De Wickêd
(High tune)
No peace for De Wickêd
No joy for De Wickêd
They say I'm the De Wickêd, stay away from De Wickêd

Ummm stay away from De Wickêd

Because you bill me I no gree give you I became Wickêd soul, stay away from me Brother



Credits
Writer(s): Darlington Miracle
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link