Having Fun (feat. Tula Pro)

It's Friday night yeah we outside
Too turnt we no fit act right
Two shawties for my left side
And the right side
Pray make I no go cast
I get money and I get class
No be say I dey do pass
Wine for me no dey look eyes
No be shoe size
So e no fit too tight
And me I light one cana
For the road and back
So many bad belle I dey jump dem pass
Shey last last me sef I go chop breakfast
Oloun
Me I go chop and slide
We just having fun we no send nobody
I know all my pain will be gone by morning
I just wanna party like it's 1990
I no wan feel nothing so I swallow molly
We just having fun we no send nobody
I know all my pain will be gone by morning
I just wanna party like it's 1990
I no wan feel nothing so I swallow molly
Please don't please don't kill my vibe
I'm antisocial
I don't fvck with jokers
I don't let it close to me
All that bad imposture
One day I go dey alright
But for now I'm sober
Smoking sipping koda
Never letting it closer
Bad days would soon be over
And me I light one Cana for the road and back
So many bad belle I dey jump dem pass
Shey last last me sef I go chop breakfast
Oloun
Me I go chop and slide
We just having fun we no send nobody
I know all my pain will be gone by morning
I just wanna party like it's 1990
I no wan feel nothing so I swallow molly
We just having fun we no send nobody
I know all my pain will be gone by morning
I just wanna party like it's 1990
I no wan feel nothing so I swallow molly



Credits
Writer(s): Ukpah Ferdinand
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link