No Wam
UCEE
Hmm-mm
Who you dey think say you dey fool?
Dey think say you dey do?
Abi you think say I be ewu?
For your mind you been dey whine me
Who you dey think say you dey fool?
Dey think say you dey do?
Abi you think say I be ewu?
If na lie wey you sef sabi lie
Me, I dey lie and I over sabi die
And when you catch me, I go still dey deny, ooh-wee
If una cheat wey you sef sabi cheat
Me, I dey cheat 'til I go dey rub you shit
Like a DJ, I put am on repeat, ooh-wee
My baby wan dey change am for me (no wam)
E be like wèrè dey the body (no wam)
She free me go dey date my colleague (no wam)
Still dey ask me, "Where the money?" (no wam o)
Lion no dey born goat, make your mind dey
Tell Amina to compose, wetin dey bring that kind play? (Say wetin?)
Aunty Bukola dey like samankwe (samankwe)
Mami water different from ogbanje
Ehn, plenty kele for the backstage
Based on the fan base, I no go take advantage (lai, lai)
Let it be the very first and last day
Atinuke, no go dey dull the package (wallai)
Who you dey think say you dey fool?
Dey think say you dey do?
Abi you think say I be ewu?
For your mind you been dey whine me
Who you dey think say you dey fool?
Dey think say you dey do?
Abi you think say I be ewu?
If na lie wey you seff sabi lie
Me, I dey lie and I over sabi die
And when you catch me I go still dey deny, ooh-wee
If na cheat wey you seff sabi cheat
Me, I dey cheat 'til I go dey rub you shit
And like a DJ, I put am on repeat, ooh-wee
Why is it so hard for us to keep it one hundred?
I go dey miss you, but I say, "Comot"
The thing go dey vex me when you dey comot here
If no be all these issues, you for no dare
Laba-laba, gaba-gaba
Carry all your problems burugawa
Me, I want to slide, I dey suru-baba
Bring another kele, I don kpurunaba
My baby wan dey change am for me (no wam)
E be like wèrè dey the body (no wam)
She free me go dey date my colleague (no wam)
Still dey ask me, "Where the money?" (no wam)

If na cheat wey you sef sabi cheat

Credits
Writer(s): Isaiah Precious, Uchechukwu Agu, Iyaye Dandeson
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.