Small Pikin
Kere kere o kere, won ni pe mo kere
Kere kere o kere, won ni pe mo kere
Kere kere o kere, (Woah woah woah) won ni pe mo kere
Kere kere o kere, won ni pe mo kere
First of all, no go dey look me like Gen Z
See I don bad and no be today
See your pen game no fit to test me
First class thing, go check the degree
And if you wanna come try me
Man ah full ground you see I'm a born winner
I no like to dey blow my steeze
But for this song, me I give you orchestra
See imma leave it there make I no talk too much
Paparazzi don come to dey snap picture
All these flashing lights wan make me lose my focus
Now my music spreading like a staphylococcus woah woah
Music wey sweet like fefenefe
E high pass kilimanjaro
Gbedu wey sweet like fefenefe
Enter your bone marrow
Shey you de whine me ni? Small pikin
Shey you de whine me ni? Small pikin
Shey you de whine me ni? Think say I be small pikin
Shey you de whine me ni? (Na so) Think say I be small pikin
Ohhh how many times?
Wey I go drop this Gbedu for their head top? This one na slight work
How many times?
Wey them go doubt me? See youse a joke and you know say I like comedy
Ti mo gbe won trabaye, alaye ma lor faraway
International bad man way, no carry nonsense de come my way
Oda brother
When I drop e de move across border
La t'Orile mo de America
Oh my nigga, I'm that Nigga
I say you no fi do pass me, this one na high key
I de lowkey but them know me
Omo ope never fake boy I'm too real
And steeze issa breeze, e too easy

Credits
Writer(s): Morojuoluwa Oke, Tochukwu Uzokwe
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.