Sad Love (Heartbroken)
WalkingLittlePest
LegBoi
In the morning and the night
I've been having so much stress
So i went to instagramm and then i unfollowed my ex
Baby girl can we be together without me saying yes
It is very obvious if you never went to SBS
We've been through a lot I know Jessica, just hear me first
Many problems on my mind, but na who go hear me sef
Ah don hustle for this life even Job they fear me sef
Baby girl can you tell me the truth without we having sex
All these n*ggas try to hit me in the foot, intelligent
But nobody fit to pay the price wey carry providence
Before you go make am for this life you need your evidence
So that Chioma no go tell you something wey go make you vex
Brother man you gats to hustle hard this life no be your guest
Even if you tell me truth ah swear ah fit no dey impressed
Keep on living together and try to avoid many stress
Because life wey we dey live, ah swear e fit no make e sense
Many many things don sub for this life
Check into my life whether u go feel among cuz i'm heart broken
And love makes me a fool

If u check into my love life e be like pinafore
So ah buckle up mah shoe and make sure say ah no go fall
How many people go dey with u even if e no sure
For dis life wey we dey live, ah swear to God u no gats dull
Many problems on my mind buh nah uh wey dey my thoughts
Are u sure u are for me or for the street
What is ur thought
Maybe ah could talk about the other little evidence
Jessica nah because of u wey ah no fit carry first
Oh my God, this barney just dey do me migrimo
She dey rotate for my head, keep my spirit to the core
Drive me crazy like a Benz wen ah push her to the wall
She be screaming like my ex say her name nah Tegwolo
Baby girl u know i'm fine and i'm looking very cute
I've been looking for the way to spread the love I have for u
So ah wrote it down instead just to sing a song for u
Just bcuz ah love u and I want my dream to come so soon

PlayTunez

Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.