Disco
Yeah
They call me Bright B
Vibez
Parara Parara
Parara Parara
Bright B
Since dem born me Blessings dey follow me
The doors to my blessings Can't never be locked
The doors to my blessings Can't never be locked
Shey nah god wey gimme Dis melody make I use am Change my story
Even in my hood dem dey feel me
Day by day oh no
I dey give thanks to my maker
Day by day I dey give thanks to the most high
So mi say So mi say
So mi say So mi say
So mi say Baby dance to my disco
So mi say So mi say so mi say Baby dance to my rhythm and blues
So mi say So mi say
Baby dance to my disco
So mi say So mi say Baby dance to my rhythm and blues
When God gimme the vision to my ambitious oh no
I no fit loose guard am yeah eh
I'm so greatful for this moment
Make I dey where the vibe dey
Baby girl shake your Ikebe
Follow My lead make i carry you go where you never go
Omo la ti Ke ke re
Oluwa bright B non ni
Omo la ti Ke ke re
Oluwa bright B non ni
I dey pray every day baba god make you blessed my Way oh my way
I no dey form say i holy Nobody holy pass
So mi say So mi say
Baby dance to my disco
So mi say So mi say So mi say
Baby dance to my rhythm and blues
So mi say So mi say
Baby dance to my disco
So mi say So mi say
Baby dance to my rhythm and blues
Parara Parara Parara Parara
Itz your Boi Bright B
Parara parara
So mi say So mi say
So mi say So mi say
So mi say parara parara

Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.