Goodie Father
Goodie God oo
Goodie Goodie Father eh
Mma mma Ya ga digide
You too dey bless, You no dey fail at all
When I look at my life
Wetin I see na your love o (Your love o)
Papa, You dey gidigba na for my matter You dey show Your hand (ehen)
Oooo, Your goodness and mercy eh
E just dey follow me from day to day
Now, my story na from grace to grace (ehen)
Goodie God oo
Goodie Goodie Father eh
Mma mma Ya ga digide
You too dey bless, You no dey fail at all oo
Mma mma Ya ga digide (oo)
Digide rue mgbe ebighi ebi (oo)
Mma mma Ya ga digide
Oga digide rue mgbe ebighi ebi oo
Mma mma Ya ga digide (oo)
Digide rue mgbe ebighi ebi (oo)
Mma mma Ya ga digide
Oga digide rue mgbe ebighi ebi (eh)
Amazing God oo
For all that You've done for me
I will lift up my voice in praise
Jesus, Your name be praised (eh)
Omemma eh eh eh, Your goodness and mercy eh
Na im dey follow me from day to day
I dey live my life from grace to grace (chai)
Goodie God oo
Goodie Goodie Father eh
Mma mma Ya ga digide
You too dey bless, You no dey fail at all (say say say)
My God, My God (ehen)
You give me joy (ehen)
You give me peace (ehen)
You give me grace (ehen)
Your goodness e plenty I cannot tell it all
Even if my mouth plenty e no fit reach to pariwo (pariwo)
The way You carry my matter for head
My mind no fit comprehend
Your goodness and favor everywhere I go na 5 and 6
Si n'ebighi ebi rue n'ebighi ebi, Papa I ga digide
Na Your grace and Your favour dey run am for me everyday
Ife I n'emeremu n'eme obinasom
You pick me up from the miry clay
And set my feet on the rock to stand
Chukwu oma, You're my provider my God (ah)
We give You all the praise

Oga digide rue mgbe ebighi ebi (oo)
Mma mma Ya ga digide (oo)
Digide rue mgbe ebighi ebi (oo)
Mma mma Ya ga digide
Oga digide rue mgbe ebighi ebi

Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.