Crisis
Your worst enemy oh go be your best friend
Every night and day we dey think our daily bread
You never can tell who go be your best friend
You never can tell when this world he go end
Shey make we yarn about the one June 12
Wey be say them kill people before the 12
Abi na the one of Clifford Orji oh
Cannibal man when dey chop man body oh
Another one happen inside Ajegunle
Burning and killing to become baale
Oh, plenty woman wey carry belle
Omoge, them make them begin they fear
If I say O, you say P another man say C
Omo na you sabi
If I say O, you say P another man say C
Omo na you sabi
I say, "Them burn man"
Them kill man oh for inside Ajegunle
I say, "Them burn house"
Them steal land oh for inside Ajegunle
I say, "Them burn man"
Them kill man oh for inside Ajegunle
I say, "Them burn house"
Them steal land oh for inside Ajegunle
Something happen for inside Mile 12
Wey go make we all Nigerian come interfere
Something happen for inside Mile 12
Wey go make we all Nigerian come interfere
Nursery student wey dey go learn
Omo na him them kill oh, make we no yarn
Nursery one oh, wey dey go learn
Omo na him them kill oh, make we no yarn
Eh, we dey happy for democracy
While some useless ones them dey demo dey craze
Eh, we dey happy for democracy
While some idiot ones them dey demo dey craze
My brother, oh, na useless world
Wey man go live and man go die go
Eh, na useless world
Wey man go live and man go die go
I say, "Them burn man"
Them kill man oh for inside Ajegunle
I say, "Them burn house"
Them steal land oh for inside Ajegunle
I say, "Them burn man"
Them kill man oh for inside Ajegunle
I say, "Them burn house"
Them steal land oh for inside Ajegunle
After secondary school, my friend go Kaduna
E go Kaduna, e go serve oga
After 20 years him don dey serve oga
Make e travel go village oh go see him papa
Tell papa say him don become oga
Tell mama say, "I don become oga"
See papa finish enter Kaduna
See mama finish enter e dey go Zamfara
As my friend reach o, ife eme
My brother go, ebelebe gbuo
My friend reach o, ife eme
My brother go, ebelebe gbuo
Them carry trailer them land for our land
Wetin we see, human dead body
Wetin China see, human dead body
Wetin my brother them see, human dead body
When papa reach oh, see him pikin oh
He halla say, "Ife eme"
He halla say, "Ebelebe egbuo"
Nwanem, ewo, ife eme
I say, "Them burn man"
Them kill man oh for inside Ajegunle
I say, "Them burn house"
Them steal land oh for inside Ajegunle
I say, "Them burn man"
Them kill man oh for inside Ajegunle
I say, "They burn house"
Them steal land oh for inside Ajegunle
As it is a useless hood
Wey man go live and man go die go
Situation me tell you don unfold
United me stand and divided we fall, I said
As it is a useless hood
Wey man go live and man go die go
Situation me tell you don unfold
United me stand and divided we fall, I said
Oya sharia law, this na brand new one
Sharia law, make una hear this one
Sharia law, my God
Oh, them say, woman and man no go sleep for one day
Them say, woman and man no go eat for one plate
Sotey, them say, we man we no go see woman face
Ah say, whata gwan?
Jah-Jah know say, we not do them wrong
God know say we burn in exile
No matter what they say, oh, China whata gwan tonight?
Your worst enemy go be your best friend
Every night and day we dey think our daily bread
You never can tell who go be your best friend
You never can tell when this world e go end
Shey make we yarn about the one June 12
Wey be say them kill people before the 12
Abi na the one of Clifford Orji oh
Cannibal man wey dey chop man body oh
Another one happen inside Ajegunle
Burning and killing to become baale
Oh, plenty woman wey carry belle
Omoge, them make them begin they fear
If I say O, you say P another man say C
Omo na you sabi
If I say O, you say P another man say C
Omo na you sabi
I say, "Them burn man"
Them kill man oh for inside Ajegunle
I say, "They burn house"
Them steal land oh for inside Ajegunle
I say, "Them burn man"
Them kill man oh for inside Ajegunle
Them burn house
Them steal land oh for inside Ajegunle
Every night and day we dey think our daily bread
You never can tell who go be your best friend
You never can tell when this world he go end
Shey make we yarn about the one June 12
Wey be say them kill people before the 12
Abi na the one of Clifford Orji oh
Cannibal man when dey chop man body oh
Another one happen inside Ajegunle
Burning and killing to become baale
Oh, plenty woman wey carry belle
Omoge, them make them begin they fear
If I say O, you say P another man say C
Omo na you sabi
If I say O, you say P another man say C
Omo na you sabi
I say, "Them burn man"
Them kill man oh for inside Ajegunle
I say, "Them burn house"
Them steal land oh for inside Ajegunle
I say, "Them burn man"
Them kill man oh for inside Ajegunle
I say, "Them burn house"
Them steal land oh for inside Ajegunle
Something happen for inside Mile 12
Wey go make we all Nigerian come interfere
Something happen for inside Mile 12
Wey go make we all Nigerian come interfere
Nursery student wey dey go learn
Omo na him them kill oh, make we no yarn
Nursery one oh, wey dey go learn
Omo na him them kill oh, make we no yarn
Eh, we dey happy for democracy
While some useless ones them dey demo dey craze
Eh, we dey happy for democracy
While some idiot ones them dey demo dey craze
My brother, oh, na useless world
Wey man go live and man go die go
Eh, na useless world
Wey man go live and man go die go
I say, "Them burn man"
Them kill man oh for inside Ajegunle
I say, "Them burn house"
Them steal land oh for inside Ajegunle
I say, "Them burn man"
Them kill man oh for inside Ajegunle
I say, "Them burn house"
Them steal land oh for inside Ajegunle
After secondary school, my friend go Kaduna
E go Kaduna, e go serve oga
After 20 years him don dey serve oga
Make e travel go village oh go see him papa
Tell papa say him don become oga
Tell mama say, "I don become oga"
See papa finish enter Kaduna
See mama finish enter e dey go Zamfara
As my friend reach o, ife eme
My brother go, ebelebe gbuo
My friend reach o, ife eme
My brother go, ebelebe gbuo
Them carry trailer them land for our land
Wetin we see, human dead body
Wetin China see, human dead body
Wetin my brother them see, human dead body
When papa reach oh, see him pikin oh
He halla say, "Ife eme"
He halla say, "Ebelebe egbuo"
Nwanem, ewo, ife eme
I say, "Them burn man"
Them kill man oh for inside Ajegunle
I say, "Them burn house"
Them steal land oh for inside Ajegunle
I say, "Them burn man"
Them kill man oh for inside Ajegunle
I say, "They burn house"
Them steal land oh for inside Ajegunle
As it is a useless hood
Wey man go live and man go die go
Situation me tell you don unfold
United me stand and divided we fall, I said
As it is a useless hood
Wey man go live and man go die go
Situation me tell you don unfold
United me stand and divided we fall, I said
Oya sharia law, this na brand new one
Sharia law, make una hear this one
Sharia law, my God
Oh, them say, woman and man no go sleep for one day
Them say, woman and man no go eat for one plate
Sotey, them say, we man we no go see woman face
Ah say, whata gwan?
Jah-Jah know say, we not do them wrong
God know say we burn in exile
No matter what they say, oh, China whata gwan tonight?
Your worst enemy go be your best friend
Every night and day we dey think our daily bread
You never can tell who go be your best friend
You never can tell when this world e go end
Shey make we yarn about the one June 12
Wey be say them kill people before the 12
Abi na the one of Clifford Orji oh
Cannibal man wey dey chop man body oh
Another one happen inside Ajegunle
Burning and killing to become baale
Oh, plenty woman wey carry belle
Omoge, them make them begin they fear
If I say O, you say P another man say C
Omo na you sabi
If I say O, you say P another man say C
Omo na you sabi
I say, "Them burn man"
Them kill man oh for inside Ajegunle
I say, "They burn house"
Them steal land oh for inside Ajegunle
I say, "Them burn man"
Them kill man oh for inside Ajegunle
Them burn house
Them steal land oh for inside Ajegunle
Credits
Writer(s): Trevor Duncan
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.