Good God (Bonus)
... .instrumental...
haha
yeess
my people
this my God he good oo
abeg, hee
make una join me as i wan praise am
hay hmmm haaye haaye ye hmmm
owowowoo haaye haaye haayee
olaa, hmmmm
ye my God is goodi ye
ye o he goodi o well well
my God is goodi ye o
ye o he good o well well
o my God is good hmm o
ye o he good o well well
my God he good hmm o
ye o he good o well well
he get ti one time o for my life o
ebi like say my whole life no get meaning at all
i no get the worki o i no getti moni
no food to eati o and no good cloths to wear
i come pray to my Godi o
He come answer my prayers
He come butter my life butter my bread sugar my tea
now i get work o, i don even get moni
i don dey chop better food o i don dey wear better cloths
so i com dey celebrate hehe i come dey jubilate hehe
i begin dey celebrate, hehe
i come dey jubilate, hehe
i begin dey celebrate, hehe
o na wetin i go give u back ye
hey i go praise am well well
wetin i go give u back ye
hey i go praise am well well
na wetin i go give u back ye
hey i go praise well well
wetin i go give u back ye
hey i go praise am well well
o my God he goodi o yoyo
ye o he good o well well
iye my God he good o
ye o he good o well well
iye my God he good o
ye o he good o well well
iye my God he good o
ye o he good o well well
come on come on come on
shabana... shabana. shabana
i be on d lord side let me hear u
oh oh oh come on yea oh my God
wen i dey sick o, he heal my body
man wey dey look for wife
he give am better wife
woman wey dey look for husband ye
he give am correct man
some people dey look for pickin o
he give them children o
my broda and my sista ye ye
this God he goodi o
make una join me make we celebrate o
make una join me as we go hail my king
come on i com dey celebrate... hehe
i begin dey jubilate... hehe
i com dey celebrate... hehe
i begin dey jubilate... hehe
i com dey celebrate... hehe
i begin dey jubilate... m hehe
i com dey celebrate... hehe
o na wetin i go give back o ye
i go praise am well well
wetin i go give u back ye
i go praise am well well
na wetin i go give back o my daddy o
ye i go praise am well well
na wetin i go give back ye
ye i go praise am well well
o my God he goodi o ye
hey he good o well well
hey jehovah goodi o ye
hey he good o well well
oh my God he goodi o ye ye
hey he good o well well
eya my God is good o
hey he good o well well
hmm come on
shabana... hmm shabana eh shabana
call the whole song let me hear u
oh oh oh ba
shabana... hmm come on eh come on eh
everybody eh i com dey jubilate... hehe
i begin dey celebrate... hehe
i com dey jubilate... hehe
i begin dey celebrate... hehe
i com dey jubilate... hehe
i begin dey celebrate... hehe
i com dey jubilate... hehe
o na wetin i go give u back ye
ye i go praise ur name
na wetin i go give u back ye
ye i go praise ur name
na wetin i go give u back ye
ye i go praise ur name
na wetin i go give u back ye
ye i go praise ur name
o my God he goodi ye hehe
hey he good o well well
o my God he goodi ye hehe
hey he good o well well
ogenemewerurho ye hehe
hey he good o well well
o abasiyayaya yo ye
hey he good o well well
o come on his been good to me
hey i go (he"s been good to me) praise am well well
hey i go praise am well well
he put food on my table
hey i go praise am well well
and he gave me cause to hav ye hehe
hey i go praise am well well
i dont know what to say to u lord o
hey he good o well well
na wetin i go give u back my papa o
hey he good o well well
na wetin i go hihihihi today
hey he good o well well
oh oh my dad
hey he good o well well
haha
yeess
my people
this my God he good oo
abeg, hee
make una join me as i wan praise am
hay hmmm haaye haaye ye hmmm
owowowoo haaye haaye haayee
olaa, hmmmm
ye my God is goodi ye
ye o he goodi o well well
my God is goodi ye o
ye o he good o well well
o my God is good hmm o
ye o he good o well well
my God he good hmm o
ye o he good o well well
he get ti one time o for my life o
ebi like say my whole life no get meaning at all
i no get the worki o i no getti moni
no food to eati o and no good cloths to wear
i come pray to my Godi o
He come answer my prayers
He come butter my life butter my bread sugar my tea
now i get work o, i don even get moni
i don dey chop better food o i don dey wear better cloths
so i com dey celebrate hehe i come dey jubilate hehe
i begin dey celebrate, hehe
i come dey jubilate, hehe
i begin dey celebrate, hehe
o na wetin i go give u back ye
hey i go praise am well well
wetin i go give u back ye
hey i go praise am well well
na wetin i go give u back ye
hey i go praise well well
wetin i go give u back ye
hey i go praise am well well
o my God he goodi o yoyo
ye o he good o well well
iye my God he good o
ye o he good o well well
iye my God he good o
ye o he good o well well
iye my God he good o
ye o he good o well well
come on come on come on
shabana... shabana. shabana
i be on d lord side let me hear u
oh oh oh come on yea oh my God
wen i dey sick o, he heal my body
man wey dey look for wife
he give am better wife
woman wey dey look for husband ye
he give am correct man
some people dey look for pickin o
he give them children o
my broda and my sista ye ye
this God he goodi o
make una join me make we celebrate o
make una join me as we go hail my king
come on i com dey celebrate... hehe
i begin dey jubilate... hehe
i com dey celebrate... hehe
i begin dey jubilate... hehe
i com dey celebrate... hehe
i begin dey jubilate... m hehe
i com dey celebrate... hehe
o na wetin i go give back o ye
i go praise am well well
wetin i go give u back ye
i go praise am well well
na wetin i go give back o my daddy o
ye i go praise am well well
na wetin i go give back ye
ye i go praise am well well
o my God he goodi o ye
hey he good o well well
hey jehovah goodi o ye
hey he good o well well
oh my God he goodi o ye ye
hey he good o well well
eya my God is good o
hey he good o well well
hmm come on
shabana... hmm shabana eh shabana
call the whole song let me hear u
oh oh oh ba
shabana... hmm come on eh come on eh
everybody eh i com dey jubilate... hehe
i begin dey celebrate... hehe
i com dey jubilate... hehe
i begin dey celebrate... hehe
i com dey jubilate... hehe
i begin dey celebrate... hehe
i com dey jubilate... hehe
o na wetin i go give u back ye
ye i go praise ur name
na wetin i go give u back ye
ye i go praise ur name
na wetin i go give u back ye
ye i go praise ur name
na wetin i go give u back ye
ye i go praise ur name
o my God he goodi ye hehe
hey he good o well well
o my God he goodi ye hehe
hey he good o well well
ogenemewerurho ye hehe
hey he good o well well
o abasiyayaya yo ye
hey he good o well well
o come on his been good to me
hey i go (he"s been good to me) praise am well well
hey i go praise am well well
he put food on my table
hey i go praise am well well
and he gave me cause to hav ye hehe
hey i go praise am well well
i dont know what to say to u lord o
hey he good o well well
na wetin i go give u back my papa o
hey he good o well well
na wetin i go hihihihi today
hey he good o well well
oh oh my dad
hey he good o well well
Credits
Writer(s): Sammie Uyi Okposo
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
Altri album
- Joyce praise (live)
- Gratitude Song - Single
- Shine - Single
- Comot Body (feat. Mike Abdul & Bidemi Olaoba) - Single
- My Miracle - Single
- Omeriwo (Live) [feat. Joy Uche-Ogbonna & Lilian Collins] - Single
- Too Good to Be True - Single
- Grace Is Available - Single
- Chukwu Ebube (feat. Michael Stuckey) - Single
- Omeriwo (feat. Mercy Chinwo & Henrisoul) - Single
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.