Hold My Hand
Life has been tough
we cue to get the small food we're sharing
sometimes the food has fly on it
people keep pushing us when we're in the
cue the mosquito bites us in the night...
I just want to go home but those people-dem burned our house
Touch a Life today.
Touch a life today try to touch a life today
touch a life today touch a life today...
ohhhh yeah try to touch a life
today Throughout for history dem talk am
say no man is an island...
dem dey talk am
for history dem say one tree can never make a forest...
dem dey talk am
as e com be so,
wetin u get to show wetin u get say, wetin u go do for de matter
Hold my hands... I hold your hands
we go dey stronger do something for another man
bring am to laughter all
we need is one love (one love),
is one love all we need is one heart (one heart)
Touch a Life today,
Touch a life today ee no matter wetin u get
try to touch a life today
touch a life today
touch a life today...
as u dey work u dey successful
make u touch a life today
eh as u dey work u dey pray make e
better make u hammer make u successful
and if e work for u remember say some people dey dem neva bellefull
I say na one drop of water dey create an ocean
eeeeeh
so make we join hands together to beta our nation
so if I do for one person u do for another person na
so we go dey multiply all our blessings and if
ee get one lesson wey we don learn for dis world
its greatness dey inside every person eeeee
so if u believe in good and u believe in humanity let's pay d forward
let no people left out ina we world yeaaa
Touch a Life today
Touch a life today ee no matter wetin u get
try touch a life today
touch a life today touch a life
today... as u dey work u dey successful

Credits
Writer(s): Erik Martin Skapdal, Rohss Christian Per
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.