Identity

When I wake up in the morning, I go pray to my God
When I come back in the evening, I go pray to my God
Always believe in trying
Nothing comes for nothing
Always do my best and leave the rest to God

Oh funny funny identity
Oh funny funny identity
Oh funny funny identity
Oh funny funny identity

My papa advice me, make I play my music with honesty
Mama advice, make I respect all my seniors
Always cut my coat according to my size
I no dey promise anything wey my power no reach
My yes is my yes, my no is my no
I no dey make yanga, I'm a simple man by nature

Oh funny funny identity
Ewo mama, funny funny identity
Oh funny funny identity
Oh funny funny identity

When coconut fall from up, е no dey harm anybody
Coconut get water, nobody knows from where e enter
If you do good to me, I go thank you for your favor
If you do bad to me, na you sabi oh

Oh funny funny identity
Oh funny funny identity
Oh brother, funny funny identity
Oh papa, funny funny identity

Sometimes when I dress, I dress let boy yoyo
Sometimes when I dress, I dress like Chief or King
I been get bear-bear, my bear-bear is from nature
Music is my talent, that's my Identity

Oh mama, funny funny identity
Oh funny funny identity
Oh mama, funny funny identity
Oh brother, funny funny identity

Funny funny identity
Boy yoyo

Identity

When I wake up in the morning, I go pray to my God
When I come back in the evening, I go pray to my God
Always believe in trying
Nothing comes for nothing
Always do my best and leave the rest to God

Oh papa, funny funny identity
Oh funny funny identity
Oh funny funny identity
Oh mama, funny funny identity

My papa advice me, make I play my music with honesty
Mama advice, make I respect all my seniors
Always cut my coat according to my size
I no dey promise anything wey my power no reach
My yes is my yes, my no is my no
I no dey make yanga, I'm a simple man by nature

Uh, funny funny identity
Oh funny funny identity
Oh funny funny identity
Oh funny funny identity

When coconut fall from up, е no dey harm anybody
Coconut get water, nobody knows from where e enter
If you do good to me, I go thank you for your favor
If you do bad to me, na you sabi oh

Funny funny identity
Uh, funny funny identity
Oh mama, funny funny identity
Oh papa, funny funny identity

Oh brother, funny funny identity
Oh sister, funny funny identity
Oh funny funny identity
Oh funny funny identity

Oh mama, funny funny identity
Oh papa, funny funny identity
Oh sister-



Credits
Writer(s): David Ross Benson
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link