Life Of A Star

Pheelz mr producer
Oh oh
Yh yh
Pheelz mr producer
If i start to yarn
If i start to yarn you how the thing dey go
And if you are feeling what am feeling in my soul
I live the life of a star
Omo ko easy rara
But imma keep on matching and go with the flow
Ahh

Shebi na me wan blow
Shebi i want the dough
But the prize i pay
Omo no be joke, omo no be joke

Ahh, I remember back then when i use to crave the fame
Then i be like pikin wey them buy new game
Only if i knew the prize that i have to pay
That the people will forget that we are still the same
I may be looking fly but my pocket dry
But the boys don't care

You gats give them bar
Shebi you be kesh and you drive a benz
Abeg drop something now make we flex
And sometime i am back stage
Feeling down cos i kinda had a bad day
And I still turn up when i climb stage

It's the life of a star
What will i say? what will i say?
Wo igbami o re body o
But the fans still wanna take a selfie o
Most of y'all don't know what we go through
It's the life of a star
What will i do? what will i do?

If i start to yarn you how the thing dey go
And if you are feeling what am feeling in my soul
I live the life of a star
Omo ko easy rara
But imma keep on matching and go with the flow
Ahh

Shebi na me wan blow(ahh ahh ahh)
Shebi i want the dough (ahh ahh ahh)
But the prize i pay (ahh ahh ahh)
Omo no be joke, omo no be joke

Mofe dogun, mofe dogbon
Mofe do l'okiki laye
I know know say it takes a lot to be a star
They no tell me say e no easy oh

Them go vex you for social network (for social network o)
Because you be star you no fit respond (you no fit respond o)
Won ti gbagbe pe me self be human being oh
They no tell me say e no easy oh

If i start to tell you how the thing dey go
You go feel what am feeling in my soul
I live the life of a star
Omo ko easy rara
Imma keep on matching and go with the flow
Ahh
Shebi na me wan blow
Shebi i want the dough
But the prize i pay
Omo no be joke, omo no be joke
Ahh

Shebi na me wan blow(ahh ahh ahh)
Shebi i want the dough(ahh ahh ahh)
But the prize i pay(ahh ahh ahh)
Omo no be joke, omo no be joke

If i start to tell you how the thing dey go
You go feel what am feeling in my soul
I live the life of a star
Omo ko easy rara
Imma keep on matching and go with the flow



Credits
Writer(s): Writer Unknown, Adekunle Kosoko
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link