Ball

Young Dollyp
Dem like the way, I dey drop my vibes you know
Dem dey feel my vibes you know

Dem like my swag you know
My energy isn't low
Oh my God o

Just like the wickedest math
Quadra wey bad
I'm hard to solve for them
My God is paving the path
Helping my life
I'm glad am alright here

Enemies right now are zero
Almighty God is my hero
I'm balling you know
My energy isn't low
Always, we are on, we dey roll
Dem feeling me o

Yeh! Ah! Ah! Eh!
Wonni wahala dey
Nah! Eh! My God dey
Miracle pops up o, na him shey??

Ah! Eh! Ah! Ah! Eh!
Wonni Wahala dey
Nah! Eh! My God dey
Miracle pops up o, na him shey?? Eh

Wonni lala to roke ye
Wonni rara ile lo n bo
But not in our case
What I know is oke oke la ma lo

Wonni lala to roke ye
Wonni rara ile lo n bo
But not in our case,
What I know is oke oke la ma lo

LAST VERSE:--

lala to roke
shebi ile lo n bo
we dey on the high level
bere lowo Sumbo

Rabata ribiti
ki le gbi gbi gbi gbi gbi
Da ru mo won loju kan ma mo eni to n bo

We still dey hot
we dey the top
Awa la wa n be
Alaye mi se, we no dey fho

We just dey come
we no dey run
Baba la n be, because we too, we wan dey ball

I dey do my thing my way
Mi o ki n farawe
Everytime everyday I dey use to find the way
In this life ninu aye
baba ta lo wa loye
Bomi se wo inu agbon
ta lo tun wa le shalaye funmi
If you no do am talo le se funmi
abi melo mofeka ninu ore to se funmi

Sheti wa ri popo o ju rawon lo
Baba gbe Baba monle
Baba wa tun ju Baba won lo.

So, when I wake up in the morning
I pray to God for the money
Bless my hustle
Kin rowo toju Daddy ati mummy
Maje kaye bere lowo mi
bo l'Olorun miwa
Kori gbe mi de b'ire
Mo kunle mowa shadura

So, when I wake up in the morning
I pray to God for the money
Bless my hustle
Kin rowo toju Daddy ati mummy
Maje kaye bere lowo mi
bo l'Olorun miwa
Kori gbe mi de b'ire
Mo kunle mowa shadura

Wonni lala to roke ye
Wonni rara ile lo n bo
But not in our case
What I know is oke oke la ma lo

Wonni lala to roke ye
Wonni rara ile lo n bo
But not in our case,
What I know if oke oke la ma lo



Credits
Writer(s): Joseph Jones, Khaled Mohammaed Khaled, Ian Brandon Lewis, Manuel Lopez Fernandez
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link