No Forget (feat. Simi)
Your mama say omo mi
No follow I never chop
Make you find correct guy
No be love you go chop
Na me she dy talk about
Oro yen ka mi Lara ooo
Je kin ba ese mi soro
Make I go hustle oo
I want to take care of you baby
So je kin lo I won't be long ooo
I want to take care of you baby so je kin lo mi o ni pe da olomi
Sora fún awon boys yen ti ba lo wo ma tún é ma sé gbagbe bé atín ba bó mí ó ni pe dá
Sora fún awon boys yen if I go then go toast you no forger how far we've gone o baby
Mí ó ni pe dá
No forget o, no forget ooo, no forget o
Ma sé gbagbe bé atín ba bó
U know dat have been waiting, have been waiting for u boy
U know my heart is braking cus u gat o go boy
Make u hustle wella buy me panvera
But no follow belle she can't love u better
U want to take care of me baby
Oya ma lo món ràtí ìfé mí
Kó má kó iré bó ko má ko ire dá
Ololufe, ololufe
Don't keep me waiting to long oo baby
Surà fún awon girls éyèn oo to ba ló tún é oo mà sé gbagbe bé atín ba bó
Tà tà wàlé surà fún awon girls éyèn oo
If u go den go call u no forget how
No follow I never chop
Make you find correct guy
No be love you go chop
Na me she dy talk about
Oro yen ka mi Lara ooo
Je kin ba ese mi soro
Make I go hustle oo
I want to take care of you baby
So je kin lo I won't be long ooo
I want to take care of you baby so je kin lo mi o ni pe da olomi
Sora fún awon boys yen ti ba lo wo ma tún é ma sé gbagbe bé atín ba bó mí ó ni pe dá
Sora fún awon boys yen if I go then go toast you no forger how far we've gone o baby
Mí ó ni pe dá
No forget o, no forget ooo, no forget o
Ma sé gbagbe bé atín ba bó
U know dat have been waiting, have been waiting for u boy
U know my heart is braking cus u gat o go boy
Make u hustle wella buy me panvera
But no follow belle she can't love u better
U want to take care of me baby
Oya ma lo món ràtí ìfé mí
Kó má kó iré bó ko má ko ire dá
Ololufe, ololufe
Don't keep me waiting to long oo baby
Surà fún awon girls éyèn oo to ba ló tún é oo mà sé gbagbe bé atín ba bó
Tà tà wàlé surà fún awon girls éyèn oo
If u go den go call u no forget how
Credits
Writer(s): Adekunle Kosoko
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.