Patoranking
Ah ah eh, ah ah eh
I remember when owu dey blow me
Nobody yarn my story
Nobody want to know me
Nobody want my glory
Na im I vex give the for America
All my land na in kilometer
They want to know my speedometer
From nobody eh(nobody)
To somebody eh(somebody)
Go tell mummy eh
Go tell daddy eh
Say the boy don be man
Nobody wey fit stop God's plan
So me gas out when me sing
Money dey find me eh(m'ego no chom, m'go na chom)
Money dey find me eh(m'go no chom, m'go na chom)
Money dey call me eh(m'go na akpom, m'go na akpom)
Money dey call me eh(Dey call me for phone)
Nothing spoil, nothing last
Gemstore you're the number one boss
Say na me the ghetto people endorse
Oluwa bless me put money nnami purse
Anywhere we go dem want to know us
The money full bank and e full purse
Even oga dey call me yes boss
The suffer good, omo nothing wey lost
Money dey find me eh(m'go na chom, m'go na chom)
Money dey find me eh(m'go na chom, m'go na chom)
Money dey call me eh(Dey call me for phone)
Now see the way we dey move higher
Nwata kill them naa bumbada
Back in the days dey say i too waka
Nwana gekwa na anthem maka ni kafa
See I hustle on the low now I don hammer
De fu ni wa bo I bu si short corner
Owu na sabu nwoke before I no dey see mula
Now umasa na kpo si numu dondada
E ga back e ga fu the full story
Before before these people they no send me
Be m drop onu no gut no glory
And every other thing a buru history
E te everyday we dey flex
Everyday ah nam na lab na mega test
Anyi na gbaga last anyi gbaga first
Money ne cho zi m money na my pest
Money ne bia ulo m money na my press
Money dey find me eh(m'ego na akpom, m'ego na akpom)
Money dey call me eh(Dey call me for phone)
Ah ah eh, ah ah eh...

Credits
Writer(s): Patrick Nnaemeka Okorie, Godwin Vata Sonzi, Anthony Eubuka Victor, Ayobami Oladapo Olayeye, Daramola Abiola
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.