Outta My Head
Wetin you dey do for my dream, oh boy
I dey see you anytime wey I sleep, oh boy
You see me, I don't need this scene, oh boy
You're in my head, you're invading me, oh boy
(Wahala dey!) Oh, you must be one of a kind
(Wahala dey!) 'Cause you won't get out of my mind
(Wahala dey!) I wanna go back to the time
(Wahala dey!) You are outta my mind
Wetin you dey do?
Wetin you dey do for my head?
Wetin you dey find?
Wetin you dey find for my head?
Wetin you dey do?
Wetin you dey do for my head?
Wetin you dey find?
Wetin you dey find for my head?
Get out of my head, eh-eh-eh, eeh
Wetin you dey do for my bed? Oh girl
Maybe it is all in my head, oh girl
Why you come to do me this, oh girl
I close my eyes, and you're all I see, oh girl
Oh-oh oh-oh
(Wahala dey!) Oh, you must be one of a kind
(Wahala dey!) 'Cause you won't get out of my mind
(Wahala dey!) I wanna go back to the time
(Wahala dey!) You are outta my mind
(Wahala dey!) Oh!
Wetin you dey do?
Wetin you dey do for my head? (Out of my head, girl)
Wetin you dey find?
Wetin you dey find for my head? (Oh-oh oh)
Wetin you dey do?
Wetin you dey do for my head? (Oh-oh, baby girl outta my head)
Wetin you dey find?
Wetin you dey find for my head? (No way)
I really thought that I moved on
The thing wey you do me, e strong
Oh baby, when will you be gone?
Why you dey my head for so long?
Wahala dey-dey
Wahala-wa-wa-wahala dey
Wahala dey
Wetin you dey do?
Wetin you dey do for my head? (Outta my head, girl)
Wetin you dey find?
Wetin you dey find for my head?
Get out of my head, eh-eh-eh, eeh
Wetin you dey do?
Wetin you dey do for my head?
(My head, my head, my head, my head)

Credits
Writer(s): Simisola Bolatito Ogunleye
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.