Skin To Skin

I used 2 be d one wey dem dey call dagrin,
How u dey feel me bro wen i dey do my thing
I cum lyrically cum spin d thing,
this one wey I bring is title skin 2 skin
Body cum jam body, get on d dance floor
Like u no send nobody, and make u
move,make u catch d groove and
raise d groove
My groove and u ready 2 fool,get ur body in the girl
Girl why u wanted to be, be, be make una just follow me
Na me be Dagrin, u no say na me, definitely
One day we dey go carry grammy, e
jo e s'amin, 'cos I am what I am
Me full grand no b head like big head
lyk cocoyam
I no b lyk those one wey dey flow tackle,
we don go all around d world, una still local,chicks
2 gbadun my style, guys dey feel
my music wey dey make dem high
I just b d one 2 put dem 4 d right mood
'cos right here 4 ur neighbourhood.

Dead body jam body, oh
Make you hold sumbody, so make u na no stiff body
So make una body cum jam body.

This joint dey esendenba, as
I dey rule gbedu sum pple say na
ebu
But anyhow dey yarn we go bubble
I no u feelin bros make u chop knuckle,
dem no know say i fit bring the new flava
Wey many pple don dey target lyk
unripe guava
dey wan pluck am
'Cos me no get tym to waste, for dis game
Lyrically no b copy of face, make
u feel d vibe
No matter ur tribe, make u dey move as u dey feel
Make u smell d flow, anytym the wind dey blow
Na d matter, make u enter ur body
Na d matter, u wanna know how we dey
do
Call in ur friend Abayomi, Ruka
and Chinedu
Me and my homeboys
u know who fill dis squad, ej'alo
We gonna step 2 d dance floor,
Oh boy, na me do the rap
EGOS, na d bro wey dey cook d beat
If i cum ur street,jo,make u feel the hit
Make no kit, thats exactly what it is

Dead body jam body, oh
Make you hold sumbody, so make u na no stiff body
So make una body cum jam body.

Iya rapati, kilewa se ni party
Party si ma bere ni 4:30 ede ti sare de
Lati 12:30, eyin le ma kokode
Eyin lema gbeyin, kilode so fi party
seyin
Motun wa bayin soro e tun
feyin
E le duro rara titi ta ma fi bere
E malo e pade wa e ma repete
Omo pple hear my flow dey say i don kolo
And today u no say sumthhng like yellow
I try 2 be myself not lyk ikerpalopelo
The flow go make u bounce like a pillow
Get on d floor make i see u shake like
jelo
Nigeria, all over Africa, Togo, Morocco
and I still dey represent for Congo
You like my style make you stay make you no go
I'm lyrically strong on the field like Babayaro
While little love 2 dey play me like Mario
Dey use pako wazobia flavour like zobo
E don tay no be today like jaja of opobo.

Dead body jam body, oh
Make you hold sumbody, so make u na no stiff body
So make una body cum jam body.



Credits
Writer(s): Oladapo Olaitan Olaonipekun
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link