Problem

This gbedu is a problem

Oya
Reeky Baby, oh
Oya
Baby Fresh

Your problem dey for your back o
And you wonder why boys dey follow 'round o
Every other day, they dey for your yard
Paparazzi sef follow you about

Girl, when you walk down the highway
You dey make men misbehave
Girl when you walk down the highway
Spiritual men don dey lose faith

Your problem is a problem
This problem is our problem
The boys them, na we go solve am
We go join am together and solve am
Girl you don tire, girl I swear, I know say you don tire
Every other day, every other man say dem wan fire

But (baby), own that
Own that (baby), own that
You better don't drop that thing girl
(Baby) own that
(Oh baby) own that
Girl you gotta hold that
You better don't drop that thing, yeah

Like Kim Kardashian
Carry front and carry am
You look like my yarinya
I no go mind to marry am, yeah-yeah

I'm gonna search and I'm gonna find
And I'm gonna own that
Oh, you gonna like it, you gonna love it
When I'm on that

Your problem is a problem
This problem is our problem
The boys them, na we go solve am
We go join am together and solve am
Girl you don tire, girl I swear, I know say you don tire
Every other day, every other man say dem wan fire

But (baby), own that
Own that (baby), own that
You better don't drop that thing girl
(Baby) own that
(Your problem) own that
So girl, you gotta hold that
You better don't drop that thing, yeah

Tequila make you kpon-kpon-kpon quin do
Own it o, girl, you gotta own it o
Now na your problem o
But we like the problem o
Baby o, I like it o
Other boys love it o
And we want to hold it o

Slay it o (slay mama)
I gbedu when you nail it o
Oh yeah, oh na-na-na
Oh yeah
Girl you gat to own it, own it, own it, oh yeah
Girl you gat to roll it, roll, roll it and own it
Slay mama



Credits
Writer(s): Jeffrey Bhasker, Sky Montique, Guillaume Sebastien Doubet, Teddy Natalia Noemi Sinclair
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link