Follow The Leader
Help is on the way, my brother do not faint
Follow the leader, master the way,
Let the master rock your show.
Hold on to the rock,
Sister believe the word,
Cast your burdens to the lord now,
Trust and obey.
O ti ya se
Follow the leader master Emmanuel
Hold the solid rock o
Follow the leader master Emmanuel
Stay on the solid rock o
Follow the leader master Emmanuel
Oghene deliver you, cover you, carry you
Follow the leader master Emmanuel
Eh... The solid rock o
Follow the leader master Emmanuel
Eh... Eh Eh Eh Eh
Salvation is your helmet, the devil go taya
Your bulletproof is righteousness, nothing go fit harm you
Shine your sword of spirit o
Gbege no dey last o
Hold to the rock, tarry, trust and obey
O ti ya se
Follow the leader master Emmanuel
Hold, come, hmm, oya follow
Follow the leader master Emmanuel
Follow the man wey sabi road o
Follow the leader master Emmanuel
He rescue people wey carry load o, Jesu
Follow the leader master Emmanuel
Iye re o salvation
Iye
Iye re o redemption
Iye iye
Iye re o mori iye o
Iye
Iye re o solution
Iye iye
Iye re o morire o
Iye
Iye re o bami o
Iye iye
Baba na you bless me pepepe
Iye
Baba na you bless me tititi
Iye iye
Na you tell me make I no fear
Iye
Mase beru, mase sojo, mase foya sogbo, sogbo?
Iye iye
Stay on the solid rock o
Iye
Listen,
Salvation is your helmet, the devil go tayaYour bulletproof is righteousness, nothing go fit harm you
Shine your sword of spirit o
Gbege no dey last o
Hold to the rock, trust and obey
O ti ya se
Follow the leader master Emmanuel
Hold, come, hmm, oya follow
Follow the man wey sabi road o
Follow the leader master Emmanuel
He rescue people wey carry load o, Jesu
Follow the leader master Emmanuel
Iye re o salvation
Iye
Iye re o redemption
Iye iye
Iye re o mori iye o
Iye
Iye re o solution
Iye iye
Iye re o morire o
Iye
Eh, Iye re o bami o
Iye iye
Baba na you bless me pepepe
Iye
Baba na you bless me tititi
Iye iye
Na you tell me make I no fear
Iye
Mase beru, mase sojo, mase foya sogbo, sogbo?
Iye iye
Stay on the solid rock o
Vamp
Ladder ladder ladder ladder o
The Lord Jesus is the ladder o
Ah, follow the leader o
Chai, follow the leader o
Follow the leader to heaven
Kile wi?
Iye
Helelelele
Iye iye
Somebody sing with me now
Iye
Helelelelelele
Iye iye
Sing with me now yeah
Iye
Oh oh oh
Iye iye
Follow the leader, master the way,
Let the master rock your show.
Hold on to the rock,
Sister believe the word,
Cast your burdens to the lord now,
Trust and obey.
O ti ya se
Follow the leader master Emmanuel
Hold the solid rock o
Follow the leader master Emmanuel
Stay on the solid rock o
Follow the leader master Emmanuel
Oghene deliver you, cover you, carry you
Follow the leader master Emmanuel
Eh... The solid rock o
Follow the leader master Emmanuel
Eh... Eh Eh Eh Eh
Salvation is your helmet, the devil go taya
Your bulletproof is righteousness, nothing go fit harm you
Shine your sword of spirit o
Gbege no dey last o
Hold to the rock, tarry, trust and obey
O ti ya se
Follow the leader master Emmanuel
Hold, come, hmm, oya follow
Follow the leader master Emmanuel
Follow the man wey sabi road o
Follow the leader master Emmanuel
He rescue people wey carry load o, Jesu
Follow the leader master Emmanuel
Iye re o salvation
Iye
Iye re o redemption
Iye iye
Iye re o mori iye o
Iye
Iye re o solution
Iye iye
Iye re o morire o
Iye
Iye re o bami o
Iye iye
Baba na you bless me pepepe
Iye
Baba na you bless me tititi
Iye iye
Na you tell me make I no fear
Iye
Mase beru, mase sojo, mase foya sogbo, sogbo?
Iye iye
Stay on the solid rock o
Iye
Listen,
Salvation is your helmet, the devil go tayaYour bulletproof is righteousness, nothing go fit harm you
Shine your sword of spirit o
Gbege no dey last o
Hold to the rock, trust and obey
O ti ya se
Follow the leader master Emmanuel
Hold, come, hmm, oya follow
Follow the man wey sabi road o
Follow the leader master Emmanuel
He rescue people wey carry load o, Jesu
Follow the leader master Emmanuel
Iye re o salvation
Iye
Iye re o redemption
Iye iye
Iye re o mori iye o
Iye
Iye re o solution
Iye iye
Iye re o morire o
Iye
Eh, Iye re o bami o
Iye iye
Baba na you bless me pepepe
Iye
Baba na you bless me tititi
Iye iye
Na you tell me make I no fear
Iye
Mase beru, mase sojo, mase foya sogbo, sogbo?
Iye iye
Stay on the solid rock o
Vamp
Ladder ladder ladder ladder o
The Lord Jesus is the ladder o
Ah, follow the leader o
Chai, follow the leader o
Follow the leader to heaven
Kile wi?
Iye
Helelelele
Iye iye
Somebody sing with me now
Iye
Helelelelelele
Iye iye
Sing with me now yeah
Iye
Oh oh oh
Iye iye
Credits
Writer(s): Michael Olayinka Abdul
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.