Rundown
Baba e ma rundown
No long thing
I'm d banj or ski banj like my Jamaican friends call me
Una know wetin I know
Don jazzy (hmm)
Make una tighten una jean now, make una tighten una snickers
Cos me I no know wetin una know but
Wetin I know be say this particular one
Gbedu e ma funk e up
O ma funk e up
Is gonna funk you up
Baba e ma rundown
Ewo lo ma rundown
O ma rundown
No long thing
Step up in the club n I'm like bullshit
I saw that girl inna corner posing
So I give am some shekpe to make her loose it
Yes Loose it yes come and loose it yes
Meet me on the dance floor and let me pooch it
Make I back that ass up make I take am
From behind you no long thing Ehn no long thing
Whether you dey inside your house, whether you dey inside your car
Whether you dey inside your room
Whether you dey inside your kitchen you're
Cooking or maybe you're just chilling inside your jacuzzi
Whether you dey inside your house, whether you dey inside your car
Whether you dey inside your room
Whether you dey inside your kitchen
You're cooking ha me I no know wetin I no know
Gbedu e ma funk e up
O ma funk e up
Is gonna funk you up
Baba e ma rundown
Ewo lo ma rundown
O ma rundown
Na my time to shine abeg, if you try to stop me I go break your leg
Make I make my dough so I go start to spend
Make I spray the girls way dey shake kegs
Don jazzy come cook the beat
Way dey make their people start to feel the heat
Those way dey inside club start to move their feet
No need to stand dey pose dey put your face like shit
Cos Whether you dey inside your house
Whether you dey inside your car, whether you dey inside your room

Credits
Writer(s): Daniel Oyebanjo
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.