Glass House
Iye (Iye oh ya ya)
Iye iye (Oh oh oh iye iye iye oh ya ya)
Iye iye iye (Oh oh oh iye iye iye oh ya ya)
Ehhhhh (Oh oh oh iye iye iye oh ya ya)
Mosalekue (Oh oh oh iye iye iye oh ya ya)
Omo ma lo so oko
Ma lo so oko
Ma lo so oko
Ma lo so oko o
Omo ma lo so oko
Ma lo so oko
Mo mi ma lo so oko
Ma lo so oko o
To ba lo soko
O mo eni ti o ma ba (Ma lo soko ma lo soko ya)
Tori to ba soko
O mo eni ti o le ba (Ma lo soko ma lo soko ya)
O le je mama re lo ma ba
O le je baba re lo ma ba
O le je aburo re lo ma ba
O le iwo gang an lo ma ba
Those wey live for glass house
No dey throw stone (Ma lo soko o ma lo soko ya)
Those wey live for glass house
No dey throw stone (Ma lo soko o ma lo soko ya)
I say those wey live for glass house
No dey throw stone (Ma lo soko o ma lo soko ya)
Those wey live for glass house
No dey throw stone (Ahaha ahaha)
Jeje laye gba o
Whatever you dey do o je lo gbon
Tori ori lo moo la
Ori o de ni je ka ti owo bo ina
Na wetin you sow you go reap o
Ne wetin you plant you go harvest
Decision wey you make today
Go determine your rise your fall tomorrow
Tomorrow
Tomorrow tomorrow
You can't remember tomorrow
Tomorrow (Tomorrow)
I no get today I go get tomorrow
Tomorrow
Tomorrow (Tomorrow)
Tomorrow get e gbere oo
Tomorrow
Tomorrow (Tomorrow)
Those wey live for glass house
No dey throw stone (Ma lo soko ma lo soko ya)

Ma lo so oko ya

If you do good, good go follow you (Ahhhh good go follow you)
If you do bad, bad go follow you (Ehhh bad go follow you)

Credits
Writer(s): Ifiok Monday Effanga, Ikemefuna Nwamonye, Charles Ugochukwu Akwuba, Alexander Ajifolajifaola
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2025 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.