What's That
Just incase you don't know it's Mekoyo again
Ondu
Pardon my croaky voice we've been doing stuff
It's shisha oh
Alright
Okay, Uh go
Hey you! What's that?
Wetin u carry for back? What's that?
Free bizness? (hmmm), What's that?
Is it sickness? (hmmm), What's that?
You no dey go down? (where), What's that?
You no go go house? (who), What's that?
After all of the flex and the stress
Now you say you no go come to the bed, what's that?
I no dey understand people nowadays
Everybody too sharp nowadays
Scam is scamming the scam nowadays
It's all part of our plan nowadays
I met this one fine damsel oh
See as e dey move, e dey dance well oh
I ginger myself as a calm fellow
But the chest dey remind me of cowbell oh
I sey "hi" she no talk "hello"
I tell am sey "if na money make she talk well oh"
She sey "is that so?, what do take me for?
You want to tempt me with money, so you can devour"
She sey she need some care, and she serious
But e no go fit go house e dey period
I sey "hmmm-hmmm, true-true"
Shebi you don see mugu (eeyah!)

Guy man na you sharp pass
When you dey church na you clap pass
And when you dey club you na papas
You no dey shame when e reach to dey tap ass
(Oh Lord) Me I no dey judge you
Pop your rosey na you know wetin e cost you
You na superhero you no even need costume
You dey spray rapper for their body likee perfume
But you dey hold pesin, what's that?
Sought your gbese before you com hang
You na athlete you dey run things
The way you dey F up na you go born twins
Or may be triplets, sickness
The way you dey game, you na P-S?
Abi X-Box, yess boss
Oya so keke napep e di lexus (maga)

(Hmmm-hmmm, ah hey)
What's that?
(Hmmm-hmmm, na so)
What's that?
Oshaamo, Ondu
What's that?
Oshaamo-shaamo

Credits
Writer(s): Ogunmefun David, Nnaemeka Ugochukwu Onusiriuka
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.