Gangster

One time for the kele
Tow time for the mular
Three time for the kafa
More life to my brothers
Weytin i dey find for the street na kaluba
Steady praying to mi jah na why ano fit sober
My full ten toes for the street chasing paper
Any time any day i dey for my brother

But mummy so fun mi pe omo mi dakun shomo jeje
Ọwọ epo wọn fẹ lá oh wọn kinfe lá t'ẹjẹ
To ba dipe otife bàjẹ gbogbo won ma sempe
Jowo je ki n ri temi ṣe dakun olugbẹbẹ
Life be like game and we de play like say na tété
When i start to ball i go dey play like say na pélé
I no dey find your trouble I dey face my hustle jéjé
I no dey for nigbati no dey tell me téle téle

Gangster gangster she wanna roll whit a
Gangster gangster tell me say she really really like my lifestyle
Ah
I say gangster gangster she wanna roll whit a
Gangster gangster she tell me say she really really like my lifestyle

(She wanna)
(She wanna)

Fist thing fist thing money be the fist thing
Follow by my family very interesting
Na them been dey when I being run out of senses
I getti friends but ọtá yapa yaski
Man am steady chasing paper no dulling
All i want is money no time for loving
If you ain't making money brother is not funny
Showers of blessings all over keep it coming

I dey work i dey pray i dey puff i dey pass
E dey be as e dey be man no fit loseguard
I just put in my best i leave rest on jah
If you think ofe lo wyne omo malo wa wa oh

I dey work i dey pray i dey puff i dey pass
E dey be as e dey be man no fit loseguard
I just put in my best i leave rest on jah
If you think ofe lo wyne omo malo wa wa oh

Gangster gangster she wanna roll whit a
Gangster gangster tell me say she really really like my lifestyle
(She wanna)
(She wanna)
I say gangster gangster she wanna roll whit a
Gangster gangster she tell me say she really really like my lifestyle
(She wanna)
(She wanna)

But mummy so fun mi pe omo mi dakun shomo jeje
Ọwọ epo wọn fẹ lá oh wọn kinfe lá t'ẹjẹ
To ba dipe otife Bàjẹ gbogbo won ma sempe
Jowo je ki n ri temi ṣe dakun olugbẹbẹ
Life be like game and we de play like say na tété
When i start to ball i go de play like say na pélé
I no de find your trouble I de face my hustle jéjé
I no de for nigbati no de tell me téle téle



Credits
Writer(s): Tyler Karli
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link