Bom Bom
sprissal
rrrrrrhh
its ur boy special
u know say me na bad man
its Davido
hey yo Davido
i see you where're the sexy ladies at
Orezi
call dem out
Am calling all the gurls wey geti bigi bombom bigi bombom ×
kiyen ma gbon ko ma gbon
kiniyen ma gbon gbon ×
sexy love the way you wyne it omo ileke ibadi is making ma tin to standing and standin(hulla)
oya make we go go go go make we go crash like sosoliso unnn ni ni ni ni ni girl i mustu chop ur dodo dodo
cus girl i wanna c yu rock dat body oya gbon gbon laleyi gaan gaan gurl ur booty's d bomb bomb molowo lowo jia noh noh
ibadi yen bi ti Toolz omoge oniru i want to catchy cruise wit uuuh
am calling all the gurls(all of the gurls) wey geti bigi bombom bigi bombom am calling all the gurls wey geti bigi bom bom bigi bom bom
kinyen ma gbon koma gbon ×
kiniyen ma gbon baby girl kiyen ma woh omege ma fimile at all i no u wanna go je ka losi Atlanta Chicago Moscow pelu Congo and i say look into my eyes Odyssey
am tellin all the boys u leave a gurl with me i go take er i go take and am warning all the gurls u bring er back to me i go break am i go break
Mhen Orezi i dey go house
am callin all the girls(all of the gurls) wey geti bigi bombom ×
kini yen ma gbon ×
hey sexy lady put ur hands up in the air even if ur boyfriend's in the building we dont care
to all ma fellas raise ur glasses in the air the way wey we dey order all the shayo u go fear

Credits
Writer(s): Orezi Allen Esegine
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.