Ite si Waju

See...

For Me there's no Retreat there's no surrendering
I'm very sorry Ema binuu
You see this music Journey wey we dey so?
It's turning me on Kelvin Little Little
Some people telling me they feeling me
But for my back I hear they yimu yimu
Everybody wan be a Family,
They want a little Yeah! I see you see you

I'm Always on my toes E dey pain me
I'm always on my toes E dey pay me
I'm always stepping on toes on a daily
Love the hating modaf*kas they motivate me

If yu know say I no go make am better kill me now
(Better kill me now)
Sure say you go Love me later better feel me now
(John NetworQ)

ItesiWaju maje ti wa li Aye yi (Aye)
Shay becos of say I fall today,
shay dem say I no go blow again? (Aye)
Shay becos of all my yesterdays,
shay dem say i no go blow again? (Aye)
Oh na na na na Oh na na na na

2 (John NetworQ)

Na me be that crase wey no dey wear shirt
Everybody know me when i drop ma dem dey fear fear
Popularly lonely only money on my mind bro
I stay true to the hustle like from January to next year

See

No lemme shout make people gather come
Coz If I shout say make dem gather come,
E sure say dem go gather come
And if they gather come, some body must to cry a river
Dem no dey see am buy for Market brother hold ur Liver

You know my battles, You've seen my wars
If w gat sh*t to settle? you know the scores
You know what I'm about, I put my blood
I no dey trade that market if na at all at all

No be to talk am for mouth
Very soon we go know who be the king of the south
No be to talk am for mouth
Very soon we go know who be the king of the south

3 (General Pype)

Me bring dem down like illegal building
Its been a long time that I been waiting
Greatness busy inna the kitchen cooking
Some boys woke the big dog sleeping
Don't test me the train is moving
Wait fi ya time everyman will succeed
Live life Live Life and I give thanks give thanks
Every little day me i say
Becos some have food and they can't not eat
Some got the eyes but they cannot see
Life is not a bed of roses
Everythin in life is not what it seems
Inna everything give GOD the glory
Lots' great things Jah Jah have shown me
Inna everything give GOD the Glory
Me i move triumphantly to me victory

Some boy walking on down the road he gat shoe but e no get leg
(Aye)
And I see some boys with crown and I find out dem no get e head
(Aye)
Give thanks fi life that u gat Give thanks fi all that u gat
Give thanks fi life that u gat Give thanks fi all that u gat



Credits
Writer(s): Alexandre Uwaifo, John Coach Oshoma
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link