One Life
Berry berry killing this one
Berry murder this, berry pound this
Berry berry and wizzy
Maleek-berry baby whine on dbeat wizzy baby
Aro o o o, Badman, Go down
See i gat one life to live, so i go rock am
And i live am on the low oh oh
Moving everyday i no go slow oh oh
Killing the game 20 years we no dey go oh oh
One life to live, i get plenty gbedu
And plenty dough oh oh,
Starboy we no dey slow oh oh,
Killing the game everyday we no dey go oh oh
Man na real badman no need to prove nothing
Killing every beat we are here e don tey
Shebi na first street wey i dey
Wey i hustle for the pay now god don bless my day
Now i dey denge pose
Girls dem love my koboko
Guys say my music make dem choko
Starboy take over the street don dey kolo
My music giving them flavour flavour
See i gat the flavour, flavour
See i dey scatter their brain
Say i dey burst their brain
Say when i enter the place
Say i gat flavour flavour
See i dey giving them flavour flavour
See i dey scatter the place
See i dey match up the place

Everyday me and money grind
I say na money, me i just dey fine
I like the party me i no dey fat
Everyday me i like to shine
I get the couple girls wey go die for me
And the couple girls wey no dey smile
And the girls dem dey steady die for me
Dem dey tell me na me dem dey find
My music giving the flavour flavour

Ika poju ninu omo araye
So when i hustle i dey keep am on the low oh
When you chop don't let anybody know oh
Cos no be everybody happy for your show oh

Killing the game everyday we no go go oh oh

Credits
Writer(s): Okunola Shoyebi, Ayodeji Ibrahim Balogun
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2025 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.