Na Wash

Hey
Garzy
Yenko rrrr
Listen

Dem dey talk this dey talk that
Dem dey stop this and stop that
If you no buy dog you buy cat
If you no kill fly you kill rat
You relationship dey for Snapchat
You better stop that
You dey cry when yawa start
Hahaha, what a rasklat

For where, if I hear
You go no dey try?
If I hear
For where, if I hear
Say you dey cry
If I hear

This love e no be by force
If you no like make you divorce
E no be by force
If you no like make you divorce

This love e no be by force
If you no like make you divorce
E no be by force
If you no like make you divorce

I just got dey DM for ma crush (na wash)
He promised to buy me a watch (na wash)
He promised to buy me a Porsche (na wash)
He's a cool guy I thought I much (na wash)

I-I-I just go dey DM for ma crush (na wash)
He promise to buy me a watch (na wash)
He promise to buy me a Porsche (na wash)
He's a cool guy I thought I much (na wash)

WCW you fell in love with you MCM
Now you see your friends and you envy dem
Take a look at your love, life and friendship dems
I bet you are regretting, you envy dem
Mama want you marry because pikin she wan carry
Now you rush go marry
Because of iPhone and Blackberry

For where, if I hear
You go dey try?
If I hear
For where, if I hear
Say you dey cry
If I hear

This love e no be by force
If you no like make you divorce
E no be by force
If you no like make you divorce

This love e no be by force
If you no like make you divorce
E no be by force
If you no like make you divorce

I just got a DM from ma crush (na wash)
He promise to buy me a watch (na wash)
He promise to buy me a Porsche (na wash)
He's a cool guy I thought as much (na wash)

I-I-I just got a DM for ma crush (na wash)
He promised to buy me a watch (na wash)
He promised to buy me a Porsche (na wash)
He's a cool guy I thought as much (na wash)

Dem dey talk this dey talk that
Dem dey stop this and stop that
If you no buy dog you buy cat
If you no kill fly you kill rat
Your relationship dey for Facebook
But you no sabi cook
You dey cry when yawa start

For where, if I hear
You go dey try?
If I hear
For where, if I hear
Say you dey cry
If I hear

This love e no be by force
If you no like make you divorce
E no be by force
If you no like make you divorce

This love e no be by force
If you no like make you divorce
E no be by force
If you no like make you divorce



Credits
Writer(s): Patrick Nnaemeka Okorie, Rebecca Acheampong, Benjamin Garzy Mensah
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link