Finish Work
Finish finish finish work o
Finish finish finish eeeh
where them dey
you said i cant make it in ph(where you dey)
ive toured around the world scatter otu for uk
my pounds na large made
how many wey them dey
so why i no go win them like nyesom wike where them deeeeey
because they use to know you as nwa ogbonye
There is something wey dem no know
Obu chukwunaenye, chukwunaenye ee chukwunaenye oo eh.
My brother na God I dey serve they finish work
Finish finish finish work oo
E yeah yeah
God dey finish work oo(finish finish work o)
Ndi onwuwa(ndi onwuwa)
Ndi asiri(ndi asiri)
Ndi cho cho cho for another man wahala
I do like this you talk I do like that na war let me ask you imarula imarula ee) akaraka si na iche na iche omerumaya oburunu iheoma ee omerumaya oburunum ihe oma ma papa were were were
If God put you on top nobody can stop nobody can curse ee

You dey jellof oo (jellof oo) you dey enjoy oo(enjoy oo) but when I enjoy anyaufugi tuwanununu but when enjoy my own anyagi na bolo bolo aboby nawa oo(nawa oo) I say nawa oo(nawa oo) nawa oo
Leave me make I drink water, leave me make I drop cup, leave me make I dey on my lane oo(dey on my lane oo) as you see me so(see me so) I no like okoro abegi leave me alone(alone oo)
My people na God I dey serve they finish work oo
Finish finish finish work oo
My brother na God I dey serve dey finish work
Finish finish finish work oo
God e good good ee(finish finish finish work o)
My own God is faithful to me(finish finish finish work o)
Yeah yeah yeah yeah yeah o ain
Finish finish finish work o...

Credits
Writer(s): Duncan Wene Mighty Okechukwu
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.