As I Dey Go
Dey go(dey go, dey go)
As I dey go, as I dey go, as I dey go, as I dey go, as I dey go

Plenty blessings just dey follow me everywhere as I dey go
Open doors in all my ways everyday as I dey go
If dem like make dem do anyhow I go still make my money
Some of them dey ask question na God write my story my series
If at all dem jealous us we still sweet like honey like sugar
Dollar like na one thousand we go still buy Ferrari pelu Bugatti
Kokanye kokanye
Oh oh oh Kokanye(kokanye)
Kokanye, kokanye(kokanye)
Ah-ah-ah-ah
Kokanye, kokanye
Listen
God sef don forbid for me to be loser
Anywhere we go na we be the shakers and the movers
But if you don't know you will never know
Tan ba so jekin je ko mo, maa duro jaye yii kale aw!

Kokanye kokanye(kokanye)
Oh-oh-oh kokanye(kokanye)
Kokanye, kokanye(kokanye)
Ah-ah-ah-ah kokanye(kokanye)
Da-ra-da-ra-di-ba, su-pa-pa
Pe-ri-bi-ra-pa, pe-ri-pe-ri-bu-ba
God sef go forbid for you to be loser
Shey na you, shey na you and you want to be a super, superstar
But if you don't try you no go know, bon se pawo bon se lola
Ko de duro jaye yii kale

Ah-ah-ah-ah kokanye (kokanye)

Credits
Writer(s): Daniel Oladapo Oyebanjo
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2025 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.