Collide

Code Name!
Say my name baby say my name
She' educated, want dey gimme brain
Na High Note wey she just dey sing
As I dey give her the thing, e dey digi down d tin
Face down; hands up; baby make we Collide
The first time, I take it real slow, she think say I polite
And then, I give her real fast like Incredible dash
Happy spending ma cash
Her yansh, like Nikki Minaj Olua
Some come with a mic',
some come with a gun
Sebi you say no be only me waka come
Where them been dey back then,
when we need back up?
When we need back up?
Now, everywhere cool down we dey chop up
Living in my all-night-shop

Eh eh eh I wish that you know
Anywhere wey we go, we dey control oh
Coming in your show- we dey tornado
Now the lady say she dey like my flow
Omoge want make we Collide oh
Baby girl want make we Collide oh
Since she don catch me off guard oh
Wetin man go do, but to Collide oh?

Sare wa na, je kin t'ona s'ibe
I be like NEPA, je kin f'ana s'ibe
Eh; Danbaba, Danbaba; eyan Bangerlee
Am, am; am Danagog we like idi gan ni
Ehn and I get money ehh
You get big body, ehh
you must to get money, eh
Emi ati Cheeky Chizzy ati Ichaba, we' on fire
No retire, eh; eyan Dremo pelu Mayor',
ati Fresh on the beat
Won gbo wa se

I wish that you know
Anywhere wey we go, we dey control oh
Coming in your show- we dey tornado
Now the lady say she dey like my flow
Omoge want make we Collide oh
Baby girl want make we Collide oh
Since she don catch me off guard oh
Wetin man go do, but to Collide oh?
As you see me so, me I want blow
Na money I dey find with ma nighher, Cheeky Chizzy
My type of flow- no one knows
Say tomorrow, e go play for radio
They must play my song
They must play my music they must play the song
Morning, afternoon, even midnight
So, go below fine girl
I like the way that you drop it
Make we negotiate
I give you my money your body is tempting

Any time a girl is catching feelings
All I do is I catch a flight le le leh
No one ever did it, but I did
Even though I dey cause fight yea eh
Young Boy Young Lord Young G wey him future bright
Swaa Mayorkun baby oh
I know you' feeling what am feeling
Let me show you what I have tonight, yea
Mo gbe eh; before you talk to me, s'o ti brush?
Pass me the paste till DJ cupppy oh
T'o ba l'oyun fun mi, you're unlucky
T'o ba tun wa f'oju ri mi, girl, se mo lucky?
Before you talk to me, s'o ti brush?
Pass me the paste till DJ cuppy oh
T'o ba l'oyun fun mi, you're unlucky
T'o ba tun wa f'oju ri mi, girl, se mo lucky?

Please me, please me girl
Girl, girl, girl
Baby, tease me, tease me, love
Milady say the light off, cos' we are on a level
Level; yea yea
Oh baby, do it my way; baby do it my way
Baby, see, see, see; say the way I like money
gat me working all day, ehh
Coast to Coast; East to East
Anywhere the money dey, na there I dey
Oya, oya; gan gan, make them pay
Cos' a bad man no dey like delay
Already set the time, and which in the case
Loud it; gat me feeling different tribe away



Credits
Writer(s): Mayowa Adewale, Femi Aboriomoh, Mayowa Olusanya, Daniel Agunbiade, Kehinde Olagunju
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link