Meji

Aye o pe meji jaiye loh brother
Aye o pe meji jaiye loh sister
Aye o pe meji jaiye brother Oh
Aye o pe meji jaiye loh Sister

Pray for me i go pray for you
Love me i go love you too
Hold me make i hold you too
Die for me i go die for you
Pray for me i go pray for you
Love me i go love you too
Hold me make i hold you too
Die for me i go die for you

They wanna bring me down
They no wan see me shine
They wanna see me cry
Baba God dey lift me high
I thank God today Oluwa ni Shola
Thanks for the Grace
Owo mi tide
Oluwa ni shola thank God today
They wanna see bring me down
Baba God bless me
They wanna see me cry
Baba God bless me

Pray for me i go pray for you
Love me i go love you too
Hold me make i hold you too
Die for me i go die for you
Pray for me i go pray for you
Love me i go love you too
Hold me make i hold you too
Die for me i go die for you

Why you wan dey pull
Why you steady wanna pull me down
Aja mi ti Gbera
Aja mi ti Gbera ele mumi
Trapping everyday
Trapping everyday lawan jawo
Awon Temi chache
Awon Temi chache won Gbowo

Live your life the way you want am
Take your chance Ore no go gock am
You no wan suffer and you want to make am
Oyo lowa oh Alaye mi brother
Omo tio jeya ti ni owun gbon
Ebam Bere talo ko
Omo tio jeya ti ni owun gbon
Ebam Bere talo ko

Aye o pe meji jaiye loh brother
Aye o pe meji jaiye loh sister
Aye o pe meji jaiye brother Oh
Aye o pe meji jaiye loh Sister

Pray for me i go pray for you
Love me i go love you too
Hold me make i hold you too
Die for me i go die for you
Pray for me i go pray for you
Love me i go love you too
Hold me make i hold you too
Die for me i go die for you



Credits
Writer(s): Adebisi Ahmed
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link