Pen & Paper

Yeah
Leaders of the new school
(Hehe, Joe check)
Pen and paper
Pen and paper
All I dey hia be instrumental
Pen and paper
Money be the motivation
Near the paper
Nobody go fit stop you
What is a hater
(What is a hater)
Forget the hater
Whatever them go do,
Wolayi I say we still go make am
Them go try delay am,
Chaley them go try delay am
But I no dey fear
I leave everything to the Lord
In prayer.

Abi you know sey Cue no dey fuck with a faker
Abi you know say
You see ma blazer
Who's in ma radar
Pick a B I C, then I let it spray (ah)
Pen and paper
Pen and paper
All a brother needs is a pen and paper
The way the lines be fire
I fit burn the hater
This verse sef no dey bee me
Be'ma you fit take am
Be'ma you fit take am
Naah, e no go pain am
The flow, we get am chaw for there
We just dey write and save am
BBNZ boy, you naa you see the hype we take come
Yer, I know your girl dey feel me
But make you no blame am
Brandin' (fresh)
Brandin' (fresh)
Yer, the pen and paper
Kojo, the future be too bright

Me se m'ahwe me radar

Of late you just dey sing about the dough
Atsoor, Anita Baker
Cedi, Naira
Dollar, Pounds
Euro, Yen
Sefaaa
Pen and pen
Pen and paper
Nowadays sef I no dey use pen and paper
But nowadays, e
Shaker, the instrumental
Man, I'm quick to cater
Be'ma the way the game dey dull
We for fit elevate am
Se na the way ma gang dey bore boys
Boys bi mpe no sei kraa
Instigator,
Is Cue a Shaker
Why your favorite rapper dey act like we no go shake am

Cue brew screws
Two screws loose dey like
Krachi, w'ano katikati
Who do you (think you are)
Your phone no be smart
Goo goo do
Me I dey search your ex
And your boo boo too
Chaley, let's face it
Most of this new rappers
Them no dey say shit,
They're basic
Make I give them my beat
So them go waste it
(Relax small)
I'm dream chasing
I'm still patient
Still hungry for success
I swear, I can almost taste it
Your favorite rappers talk so much though
Make you feel sey, you sef
You for start write flow
And climb stage
And grab microphone
Rock shows. Make money
Buy nice nice flows
Climb up. Bring along your bros
Wey you wan do am right now
Sake of time dey go
You get dreams and schemes
(I know)
So you work, on your grind
(And blow)
And you find out your idols

Leaders of the new school.



Credits
Writer(s): Linford Amankwaa
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link