Dem Militarize Democracy

(Dem militarize Democracy)
(Dem militarize Democracy)
(Dem militarize Democracy)
(Dem militarize Democracy)

Dem militarize Democracy
Military man don taste power, dem no wan leave leadership alone
Even in this democratic setting
Them still dey manipulate they go-o-o-o-o
This master coup plotters
Fathers of corruption, we dey watch their show-o-o-o
As them refuse to enter barracks
Wey be their ho-o-o-use
Wey be their ho-ho-ho-ho-home

(Dem militarize Democracy)
Military men are senators
(Dem militarize Democracy)
Military men as Legislators
(Dem militarize Democracy)
Military men as governors
(Dem militarize Democracy)
Dem militarize Democracy e-e-e

Dem militarize Democracy
Na Military man Abubakar Oversee the constitution
(You don't know?)
Na Military man Obansanjo, Atiku win the elections
(You don forget)
Na military man Obansanjo put Jonathan administration
(Them think say we no know)
Na military man Buhari come be the main opposition

(Dem militarize Democracy)
Military man, David Mark be senator
(Dem militarize Democracy)
Military man Oyinlola, Governor
(Dem militarize Democracy)
Military men as Legislators
(Dem militarize Democracy)
Dem militarize Democracy

Dem militarize Democracy
Dem militarize Democracy
Dem militarize Democracy
Dem militarize Democracy
Dem militarize Democracy
Dem militarize Democracy



Credits
Writer(s): Olufemi Olufela Anikulapo Kuti
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link