Baba Na You

Baba na You
Love gi dikwa egwu
(Your love is amazing)
When I think about the things You do
Your love dey make me dey follow You

Because everything (Na You)
Everything I do (Na You)
Even when I wan enjoy (Na You)
Even when I cry (Na You)
When I fall yakata (Na You)
When I stand gidigba (Na You)
Kedi kere di ke ke (Na You)

Baba na You biko
Na only You ewo ewo

Without You, I no know wetin I go fit do oh
Without You, I for be like mansion with no roof oh
Without You, I for be like bride wey no get any groom oh
Without You, I for don kpai, for don mumu oh

I can't live can't be without You (Without You)
I can't sleep I can't wake without (Without You)

I can't live I can't be without You (Without You)
I can't sleep I can't wake without (Without You)
I can't live I can't be without You (Without You)
I can't sleep I can't wake without (Without You)

Because everything (Na You)
Anthing I do (Na You)
Even when I wan enjoy (Na You)
When I want to cry (Na You)
When I fall yakata (Na You)
When I stand gidigba (Na You)
Kedi kere di ke ke (Na You)
Kedi kere di ke ke (Na You)

Baba na You biko
Na only You ewo ewo
Baba na You biko
Na only You ewo ewo

Baba na You biko
Na only You ewo ewo

oooh ohhh ohhh ohhh
ohhh ohhh ohhh ohh

Na only You ewo ewo

oooh ohhh ohhh ohhh
ohhh ohhh ohhh ohh

Na only You ewo ewo

Baba na You
Love gi dikwa egwu
When I think about the things You do
Your love dey make me dey follow You

jahovah na You
Love gi dikwa egwu
When I think about the things You do
Your love dey make me dey follow You

Because everything (Na You)
Anything I do (Na You)
Even when I wan enjoy (Na You)
When I want to cry (Na You)
When I fall yakata (Na You)
When I stand gidigba (Na You)
Kedi kere di ke ke (Na You)
You you you you (Na You)

Baba na You biko
Na only You ewo ewo
Baba na You biko
Na only You ewo ewo

I can't live can't be without You (Without You)
I can't sleep I can't wake without (Without You)
Cannot live cannot be without You (Without You)
You're the source of my strength

Because everything (Na You)
Anything I do (Na You)
Even when I wan enjoy (Na You)
When I want to cry (Na You)
When I fall yakata (Na You)
When I stand gidigba (Na You)
Kedi kere di ke ke (Na You)
Kedi kere di ke ke (Na You)

Anything I do (Na You)
Anything I do (Na You)
Even when I cry (Na You)
When I wan enjoy (Na You)
When I fall yakata (Na You)
When I stand gidigba (Na You)
Kedi kere di ke ke (Na You)
Na you you you(Na You)

Hallelujah He's Alive
He's Alive

Credits
Writer(s): Lucky Benjamin, Paul Chisom
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link