Last Last (feat. Dremo)

They alright
kidaaa
Cooling with my guys and we don dey high
feeling so cool
and feeling so nice
everywhere we dey and you know is a vibe
deal wey dey get us like 3 4 5
cooling with my guys and we don dey high
feeling so cool
and feeling so nice
everywhere we dey and you know is a vibe
deal wey dey get us like 3 4 5
last last she go dey alright
dey alright
sipping on a Henny
wen I dey alright
cooling with the Gees
when I dey alright
cooling with the girls when I dey alright
last last she go dey alrite
sipping on a Henny
when I dey alrite
cooling with d girls
when I dey alright
cooling with the Gees
when I dey alrite
man's on a root
man's ko le so se
ma lo fi mi pose
ma lo denge pose
baby no go jonze
you said u want my lovee lovee
if u want my lovee lovee
I will give u overdose
looking how we sipping on a Bombay
girl I love my life no dey complain
bring all the girlies make dey com play
bring all the girlies make dey com play oo
mo mu champagne
mo mu mostane
on the fast lane
Jaye mi o
mo mu champagne
mo mu mostane
on the fast lane
e je kin Jaye mi o
57 we dey gist them
if dey wan start we go kill dem
anything dey want we dey give dem
na our own thing
we don't really wanna give dem
no no no no me I wanna
you know the boys got positive vibes only
roll up light up the broadway
S... dey for fridge
go ahead and a pour a glass for me
All you was thinking I wud I make it
three mothers in my crib are getting naked
one asian
and one nigerian
the other one jamaican
no be music video
u must be mistaken
is a mad thing is a vibe
suffering and smile and we go survive
and if u think u getting it all wrong
just know say last last
everybody go dey alright
dey alrite
sipping on a Henny
when I dey alright
chilling with the girls dem are dey alrite
chilling with my guys dem are dey alrite
but me I dey craze I no dey alrite
no no no no we are on a negative vibes
e joor ooo
shawty if u no dey take the D
or u no dey take the killer
u go take the back tho
last last she go dey alright
dey alright
sipping on the Henny
when I dey alright
cooling with d Gees when I dey alright
cooling with the girls when I dey alright
last last she go dey alright
sipping on the Henny
when I dey alright
cooling with the girls when I dey alright
cooling with the Gees when I dey alright
57 we dey gist dem
if dey wan start we go kill dem
anything dey want we dey give them
Na our own thing
we dont really wanna give them



Credits
Writer(s): James Malcolm Olagundoye, Fred Jerkins Iii, Robert Kustaa Laukkanen, Mikael Haataja, Simo Samuel Haataja, Santeri Kauppinen, Damini Ebunoluwa Ogulu, Harvey Jay Mason, Lashawn Ameen Daniels, Rodney Jerkins
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link