Outside (feat. Mabel)

Many different rules outside
You're new outside
(So watch how ya move outside)

Better not get confused outside
Dem go lose outside
(So watch how ya move outside)

You no gon know if you no go
Don't try reap what you don't sow

Anytime you dey for road better don't slow wo wo wo wo

I can't remember how it happened
Tell me now

And if I feel it any deeper I might drown
Now I know you can never tell what is going down

From the outside (From the outside)
Outside (From the outside)
Outside I'm on the outside

Any deeper (And I may be)
Any deeper (And and I)

Any deeper (And I may be)
Any deeper
(So watch how ya move outside)

Any deeper (And I may be)
Any deeper (And and I)

Any deeper (And I may be)
Any deeper (So watch how ya move)

Outside of the jungle
Look around

And no see nobody to run to
Wetin my eyes see for jungle

Look around and no see nowhere to run go
My brothers plenty for the jungle

But dey no know me again for the jungle

My people plenty for the jungle
But its everybody for themselves inna the jungle

Dem mama no go dey there
That's the reason why me tell you say

I can't remember how it happened
Tell me now

And if I feel it any deeper I might drown
Now I know you can never tell
What is going down

From the outside (From the outside)
Outside (From the outside)
Outside I'm on the outside

Any deeper (And I may be)
Any deeper (And and I)
Any deeper

Many different rules outside
You're new outside
(So watch how ya move outside)

Better not get confused outside
Dem go lose outside
(So watch how ya move outside)

You no gon know if you no go
Don't try reap what you don't sow

Anytime you dey for road
Better don't slow wo wo wo
(So watch how ya move)

No say me have nuff history outside
Show you just how it feels to be outside

Shit that make it hard to sleep at night
I take you to these memories of mine

Come dey feel like say nobody fit to help me
Like say I dey shout but nobody hear me

Until finally nothing come dey fear me anymore ye

If only father God can talk to me
And tell me what

He has in store for me
Could he let me know

Cause only God knows the pain I feel
All day me never eat no meal

Oh all them say the good die young
Now the dead's getting younger

Age ain't nothing but numbers
This life's a jungle sometimes

I really wonder how I keep
FROM going under

So before me mother cry
And her eyes start swell

Cause her son end up like Vybz Kartel



Credits
Writer(s): Damini Ebunoluwa Ogulu, Tre-jean Marie, Samuel Thomas Manville, Uzoechi Emenike
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link