God Can Bless Anybody (feat. Idahams)

My brother God can bless anybody

Make you no looku down on anybody
As you see me so, no be by power o
No be by sense o, nobody special pass

My Sister God can bless anybody
Make you no looku down on anybody
As you see me so, no be by power o
No be by sense o, nobody special pass, oh no oh no

Shebi na God wey bless Timaya
Same God na him lift me higher
Nobody believe say kukere go blow, Iyanya
E no dey tire
Na the work we dey do wey bring the rabba
Dem tell me so many no
But that no dey ginger me o
And I no dey give up o
Oga, if nobody encourage you, encourage yourself o
That's why I sell Kerosene o, even sell coconut o
You know o, so many dey underrate
Eledumare elevate
Baba shame all of them wey dey hate

My brother God can bless anybody
Make you no looku down on anybody
As you see me so, no be by power o
No be by sense o, nobody special pass.

My sister God can bless anybody
Make you no look down on anybody
As you see me so, no be by power o
No be by sense o, nobody special pass... special pass oo

You see, rain no fit fall for one person roof
Oya make I show you the proof
Nah Port-Harcourt wey me I dey o
Eledumare picki my call o
Ai, see for the street
I don see rough see I no take defeat
I don see rough see I no take defeat
I no forget when I beg for something to eat
Now I'm living large, gbagbe
See, plenty motor dey garage, gbagbe
Na the same boy wey dem laugh, gbagbe
They no know say I dey plot my graph yes o ooo
I no go ever lack o, tamuno gat my back o
You must have heard of my story, so I say

My brother God can bless anybody
Make you no looku down on anybody (no looku down o ee)
As you see me so, no be by power o
No be by sense o, nobody special pass.

My sister God can bless anybody
Make you no looku down on anybody
As you see me so, no be by power o
No be by sense o (at all), nobody special pass, special pass.



Credits
Writer(s): Abinye David Jumbo, Idahams
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link