Oppressor

Original rude boy Mr.Flavour
Pon the dance
Dem don't know

The no dey sour
Kaki no be leather
Okro no be soup oh
no be Marriage oo

My life is better than
All the people wey dey jealous me
They want to take away my sunshine oh
Dem no wan make I drink water drop cup
Am covered by the blood eh
That's why anywhere we go
dey show me love eh

Oppresor
eh oppresor
oppressor oppressor oppressor
oppresor
eh oppresor
oppressor oppressor oppressor

Am just a jolly fellow
i no dey like wahala
i do my thing my own way
dey your lane
i dey my own lane oh

My life is better than
All the people wey dey jealous me
They want to take away my sunshine oh
Dem no wan make I drink water drop cup
Am covered by the blood eh
That's why anywhere we go
dem show me love eh

oppresor
eh oppresor
oppressor oppressor oppressor
oppresor
eh oppresor
oppressor oppressor oppressor

Baby wey dey piom piom piom
your time don dey go go go go
Johny wey no like em baby oh
another man go take your baby oh
driver wey dey go wa wa wa wa
sofly no go jam somebody
oga wey dey chop money
whistle blower don dey blow blow

eburu jee eburu naa
so ndi oppressor
eburu jee eburu naa
nekwa so ndi oppressor
my hand no dey
eburu jee eburu naa
so ndi oppressor
flavour nwa
eburu jee eburu naa
so ndi oppressor

The no dey sour
Kaki no be leather
Okro no be soup oh
no be marriage oh

My life is better than
All the people wey dey jealous me
They want to take away my sunshine oh
Dem no wan make I drink water drop cup
Am covered by the blood eh
That's why anywhere we go
dem show me love eh

Oppressor
eh Oppresor
eh oppresor
oppressor oppressor oppressor
Oppresor
eh Oppresor
oppressor oppressor oppressor
oppressor oppressor oppressor
Oppresor
eh Oppresor
oppressor oppressor oppressor



Credits
Writer(s): Sunday Ginikachukwu Nweke, Chinedu Izuchukwu Okoli
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link