Iheanacho
For dem dem dem
For dem dem dem
Awhudis? Abwoi WEALTH
Baby come gimme am, Ututu
Since morning me I dey Nwulu
For your big backa me I go Bulu
I no go mercy mercy for Bukunu
Iheanacho, Iheanacho
When I come by your house, will you keep me waiting so long
Mummy me, Abwoi
Me am asking why late
Inside Kumasi I see her
E no go matter when you come my way eh eh eh
I promise I will make you finer
My African lady I say, me say
Nwanyi Kumasi
I no go lie I like your big Bakasi
Reciprocate make we carry go Nkuwasi
After everything I will prepare you soup Achi
I no be Ghana boy, your big banger dey kill my Toy
I am a Nigerian, your Brazilian hair dey gimme Joy
Your love dey gimme happiness like say I'm a believer
Reverse standard version, this version is original
Bend down rewind sister, I don't like it a teaser
Gimme a few clip ka mu kirie, I'm only a viewer
Patronizing your viewing station, call me a sinner
I need go for prayer warrior, so I can be delivered
From your principalities and power wey be like trigger
I dey lose my... Don't mention, she made me a believer
Maybe I should go harder, more harder as a finisher
Maybe I should go harder, More harder she's a real keeper! Awhudis

She wan chop kwunu, me I have it
She say she need it harder, every morning come and have it
Like Omo Alhaji, who's your, who's your daddy
I no wan answer query or hear say, call your Barry
Tell me your real number, cos age really matter
Okpogho no be wahala, I will spray you like shower
Kpomu brother Christmas, I will perform a wonder
Not until I come across your river with divider
Shey I dey kolomental? Yes I dey loose my mental
Cos even Reverend father no go see you, carry mental
Pastor Nwankwase go see you, finish mass quicker
Because of wetin you carry, your backa is a killer
Only your industry can buy you Mercedes on daily
Me and your factory fitted behind, be like Tom and Jerry
I dey warn you, no dey do me tumbom Aunty Mary
I don come, I don see, I will conquer with my penny... Awhudis
Iheanacho, Iheanacho
When I come by your house will you keep me waiting so long
Mummy me, Abwoi
Me am asking why late?

Awhudis

Credits
Writer(s): Chukwudi Ekwo
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.