Life of a Star (feat. Adekunle Gold)
(Pheelz, Mr. Producer) oh-oh, oh-oh
Yeah
(Pheelz, Mr. Producer) oh
If I start to yan you (oh, oh, oh)
If I start to yan you how the thing dey go (oh, oh, oh)
And if you're feelin' what I'm feeling in my soul (oh, oh, oh)
I live the life of a star
Omo, ko easy rara
But I'ma keep on marching and go with the flow
Ha! Shebi na me wan blow (ha, ha, ha)
Shebi I want the dough (ha, ha, ha)
But the price I pay (ha, ha, ha)
Omo, no be joke (ha, ha, ha), omo, no be joke
Ha! I remember then when I use to crave the fame
Dey happy like pikin wey dem buy new game (oh, oh, oh)
Only if I knew the price that I have to pay
That the people will forget we are still the same (oh, oh, oh)
I may be looking fly, but my pocket dry
But the boys don't care, you gats give them bar (oh, oh, oh)
Shebi you be Kesh, and you drive a Benz
Abeg drop something na, make we flex (oh, oh, oh)
And sometimes I am backstage
Feeling down, 'cause I kinda had a bad day (oh, oh, oh)
And I still turn up when I climb stage
It's the life of a star, what will I say? (Oh, oh, oh)
What will I say?
Wo, 'igbamii, o rẹ body o
But the fans still wanna take a selfie o (oh, oh, oh)
Most of y'all don't know what we go through
It's the life of a star, what will I do? (If I start to yan)
What will I do?
If I start to yan you how the thing dey go (oh, oh, oh)
And you're feeling what I'm feeling in my soul (oh, oh, oh)
I live the life of a star
Omo, ko easy rara
But I'ma keep on marching and go with the flow
Ha! Shebi na me wan blow (ha, ha, ha)
Shebi I want the dough (ha, ha, ha)
But the price I pay (ha, ha, ha)
Omo, no be joke (ha, ha, ha)
Omo, no be joke, oh-oh-oh-oh
Mo fẹ dõgún, mo fẹ dọgbọn
Mo fẹ dolokiki laye
I no know say it takes a lot to be a star
Them no tell me (ah) say e no easy o
(Oh)
Them go vex you for social network (for social network o)
Because you be star, you no fit respond (you no fit respond o)
Wọn ti gbagbe pe me self be human being o (ha, ha)
Them no tell me say e no easy o
If I start to tell you how the thing dey go (oh, oh, oh)
You go feel what I'm feeling in my soul (oh, oh, oh)
I live the life of a star
Omo, ko easy rara
I'ma keep on marching and go with the flow
Ha! Shebi na me wan blow (ha, ha, ha)
Shebi I want the dough (ha, ha, ha)
But the price I pay (ha, ha, ha)
Omo, no be joke (ha, ha, ha)
Omo, no be joke
Ha! Shebi na me wan blow (ha, ha, ha)
Shebi I want the dough (ha, ha, ha)
But the price I pay (ha, ha, ha)
Omo, no be joke (ha, ha, ha)
Omo, no be joke, oh-oh-oh-oh
If I start to tell you how the thing dey go (ha, ha, ha)
You go feel what I'm feeling in my soul (ha, ha, ha)
I live the life of a star (ha, ha, ha)

Credits
Writer(s): Writer Unknown, Adekunle Kosoko
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.