Ori Re
For the people, dem love me
For the people, they got me
I see the way you support me
Am thankful ah ah
Everyday I dey work o, make I no disappoint o
Cos all you need is the love oh, am grateful Lord ahah
Abi you no know oh, iya o le ri mi oh
Mo yin Oluwa logo o, bad belle no dey see me ah ah ah
I don make am oh, the hustle don pay now
For where I dey now, bad belle no dey see me ah ah
I don make am o, dem know my name now
God answer my prayer, see bad belle no dey see me oh
Oh, oh, oh, oh, mo so ri re o
Oh, oh, oh, oh, mo so ri re o
Oh, oh, oh, oh, mo so ri re o
Oh, oh, mo so ri re o
This hustle wey I dey hustle, mama please say a prayer for me
So I can totally spoil you, shower you with the finest things
Euro abi na Dollar, oya take you no go suffer
Adura tigba, adura ama gba lo 'o
Some people don't know, iya o le ri mi oh
Mo yin Oluwa logo o, bad belle no dey see me ah ah ah
I don make am oh, the hustle don pay now oh
For where I dey now, bad belle no dey see me ah ah
I don make am o, dem know my name now oh
God answer my prayer, see bad belle no dey see me now

Credits
Writer(s): Oladipupo Olawale Olugbemi, Simisola Bolatito Ogunleye, Remilekun Abdulkalid Safaru
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.