Nobody
Abeg, I gat giv praise to God mehn
Gone me dis far
Ahhn ahhn abeg, paper
its paper, Abeg.
Ogene oruno, sobure ohu noh
Oluwa drop ladder, I wan com meet u
for all d blessing u dey giv me
I wan come greet u, na bcos of u me and devil dey get issue, e wan buy my soul, with money wey long lyk tissue
ofrukpe want perform, I report am.
but big bible dey insyd my three cutter
spiritual bullet proof, wey be say dey no dey see
dey want shoot buh na God be my odeshi
I get pay everyday mehn, forget month end
make dem talk, na there shoki na im go shock dem
dey look me lyk monkey, put for u, I dey look u lyk Banana how are u, I will chop u raw.
Nobody big pass God... at all at all
Nobody big pass God, at all at all
Nobody bigi pass my God oo at all at all
Nobody rich reach my God o, at all at all
Every morning wen I Wake up, I dey tank d Lord for blessing.
Anything my broda do me, I dey take am as a lesson
Na talent I carry come, buh see as e dey go
the kind money wey I get, go full three Ghana must go
So help me thank O Lord.
For all DAT He has done, so join me praise d lord(jeje)
for all DAT He has done(jeje)
So join me sing d praise(jeje)
Allah ah ah ah
Ogene oruno, sobure ohu no
Omo, No get am twisted o, its still ur boi erigga new money mehn
nobody big pass God, u no understand?
we are loyal, let's go to d church right nw

Credits
Writer(s): Sifon Bassey
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.