Gbam!
Ah yeah yeah yeah
(Ehen)
DeanKelly
Baby girl I fit to die on top you love
You're number one there's no one above
You're the best inna place come show
the world you're the boss no be luck
Say I jam u for here girl gimmie love
Oh aii
All the things wey I tell you truth to God baby girl no be lie
But for this your body I fit to do anything
Even lie
Lips like bervely body like 6 baby no Be lie
This number no dey lie
(ukwu)
Your body na the gbam gbam!
So sweet high me like bam bam
Ukwu lekwa bum bum
Water water yansh
Wata bam bam
Your body na the gbam gbam!
So sweet high me like bam bam
Ukwu lekwa bum bum Eh
Nkechi what's the dilli
All these other girls are shity shity
Why dem born me you are the reason eh
Sing for you eh!
Kpai for you eh
She no like games but she won play
Chop you I go leave empty plate eh
All the things wey I tell you truth to God baby girl no be lie
But for this your body I fit to do anything
Even lie
Lips like bervely body like 6 but e no dey lie
This number no dey lie
(ukwu)
Your body na the gbam gbam!
So sweet high me like bam bam
Ukwu lekwa bum bum
Water water yansh
Wata bam bam
Your body na the gbam gbam!
So sweet high me like bam bam
Ukwu lekwa bum bum Eh
Eh eh eh eh
Silifat eh eh easy
Eh
You go kill person eh
Eh eh oya easy
Eh eh eh eh
Eh eh
You go kill person eh
Aw yeah yeah
Are you ready?!
(Ehen)
DeanKelly
Baby girl I fit to die on top you love
You're number one there's no one above
You're the best inna place come show
the world you're the boss no be luck
Say I jam u for here girl gimmie love
Oh aii
All the things wey I tell you truth to God baby girl no be lie
But for this your body I fit to do anything
Even lie
Lips like bervely body like 6 baby no Be lie
This number no dey lie
(ukwu)
Your body na the gbam gbam!
So sweet high me like bam bam
Ukwu lekwa bum bum
Water water yansh
Wata bam bam
Your body na the gbam gbam!
So sweet high me like bam bam
Ukwu lekwa bum bum Eh
Nkechi what's the dilli
All these other girls are shity shity
Why dem born me you are the reason eh
Sing for you eh!
Kpai for you eh
She no like games but she won play
Chop you I go leave empty plate eh
All the things wey I tell you truth to God baby girl no be lie
But for this your body I fit to do anything
Even lie
Lips like bervely body like 6 but e no dey lie
This number no dey lie
(ukwu)
Your body na the gbam gbam!
So sweet high me like bam bam
Ukwu lekwa bum bum
Water water yansh
Wata bam bam
Your body na the gbam gbam!
So sweet high me like bam bam
Ukwu lekwa bum bum Eh
Eh eh eh eh
Silifat eh eh easy
Eh
You go kill person eh
Eh eh oya easy
Eh eh eh eh
Eh eh
You go kill person eh
Aw yeah yeah
Are you ready?!
Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.