Dem Militarise Democracy

Demi militarize democracy
Dem militarize democracy
Dem militarize democracy
Dem militarize democracy

Dem militarize democracy
Military man don take power
Dem no want leave leadership alone
Even in this Democratic settings dem still dey manipulate dey go
This master coup plotters fathers of corruption we dey watch their show o
As dem resfuse to enter barracks wey be their house,we be their home

Dem militarize democracy
Military men na senator
Dem militarize democracy
Military men as legislators
Dem militarize democracy
Military men as governor
Dem militarize democracy
Dem militarize democracy

Dem militarize democracy
Na military man abubakar oversee the constitution (you don't know)
Na military man obasanjo atiku win the election (you don forget)
Na military man obasanjo put Jonathan administration (dem think say we no know)
Na military man buhari come be the main opposition

Dem militarize democracy
Military man david mark be senator
Dem militarize democracy
Military man oyenyo na governor
Dem military democracy
Military man as legislators
Dem militarize democracy
Dem militarize democracy

Dem militarize democracy
Dem militarize democracy
Dem militarize democracy
Dem militarize democracy
Dem militarize democracy
Dem militarize democracy



Credits
Writer(s): Olufemi Olufela Anikulapo Kuti
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link