Very Connected (Alternate Version)

Very connected
Very connected
Very connected
Very connected
Very connected
Very connected
Very connected
Very connected
Very connected
Very connected
Feeling alright, I'm very connected

Uh woo, uh woo, yeah, yeah, yeah
Everybody jeun so ké
Uh woo, uh woo, yeah, yeah, yeah
Everybody gbe so ké
All the ladies in the building
Make una jeun so ké
As una dey listen Fiokee
Una go dey okay

Mama dem, papa dem are okay
Brother dem, papa dem are okay
All of my guys in the system are okay

I don pay my dues
I no get excuse
As una dey listen to Fiokee
Una go dey okay

All of my guys in the system are okay
Una go dey okay

Very connected
Very connected
Very connected
Very connected
Very connected
Very connected
Very connected
Very connected
Very connected
Very connected
Feeling alright, I'm very connected



Credits
Writer(s): Okoli Chinedu Izuchukwu, Ifiok Monday Effanga, Sunday Ginikachukwu Nweke
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link