Double Wahala

Ah
Ori wo mi
Ẹlẹ'dà mi ye o
Ah-ah!
This song is dedicated to Fela Aníkúlápó Kuti
Musical taliban, number one
Obodo ro bodo!

Ọpọlọ eye, e no be open eye
And if you're new in the game, make you go pay your tithe
Ṣebí ẹnu t'aja ma n fi ń b'ọmọ rẹ ṣeré, lo fi ma ṣá l'ẹgba
Ah! Ẹṣin tó ṣíwájú, ṣé b'oun na la fi n jọba

Ote, you dey dey there dey hate me when I am making my money
From Moscow to Malaysia
From Malaysia to Miami, ko dẹ kan aye
Ẹ má lọ f'ọṣẹ yi mi o
If I like I spend my money anyway I like it oh
No come near me, Mr. Talku-Talku
And if you gossip me, you go chop knuckle

Double wahala for dead body (ahba!)
And the owner of dem body
Double wahala for dead body (abeg no stop am, obodo, I dey enjoy gan)
And the owner of dem body

Ote, you dey dey there dey hate me (eh!
When I dey hustle for my money (no be so oh)
From Moscow to Malaysia (you don see the matter now, you don leave me dey fly, Oritse)
From Malaysia to Miami, ko kan aye
Ẹ ye ma f'ọṣẹ yi mi o
If I like I spend my money anyway I like it o oh (no be lie sha)
No come near me, Mr. Talku-Talku
And if you gossip me, you go chop knuckle

Many-many things happen for Ojuẹlẹgba (skamma durode)
And if you do anyhow, the law ma ṣá ẹ l'ẹgba (wo, málọ, málọ wo ẹyin o)
Abi you find yourself oh inside Surulere (ah, you wan go, you wan go Shitta?)
B'áwọn ọmọ aye ba ka ẹ mu tari (you wan go take skunk, abi?)
O ma sare lele (wa sare kabakaba)

Ah from Ikeja to Bariga
From Bariga to Gbagada
From Gbagada to Mowe
Bi mo ṣe n jaye mi ko kan aye
Iye oh-oh, oh-oh-oh-oh

Ah
Ori wo mi
Ẹlẹdà mi ye o

Double wahala for dead body (double wahala for dem body)
And the owner of dem body (double wahala for dead body)
Double wahala for dead body (e-yeah oh, na wahala you dey find oh)
And the owner of dem body

Ote, you dey dey there dey hate me when I dey gbadun my money
From Moscow to Malaysia
From Malaysia to Miami, ko dẹ kan aye
Ẹ ma lọ koba mi o
If I like I spend my money anyway I like it oh
No come near me, Mr. Talku-Talku
And if you gossip me, you go chop knuckle

Ọpọlọ eye, e no be open eye
And if you are new in the game, make you go pay your tithe (ah-ah)
Ṣebí ẹnu t'aja ma n fi ń b'ọmọ rẹ ṣeré, lo fi ma ṣá l'ẹgba (all eyes opened)
Ẹṣin to ṣíwájú, ṣe b'oun na lafi n jọba (money stops nonsense)

Ote, you dey dey there dey hate me (you just dey hate me lo o)
When I am making my money (you dey hate me lo o)
From Moscow to Malaysia (you no wan leave me lo o)
From Malaysia to Miami, ko kan aye
Ẹ ma lọ f'ọṣẹ yi mi o
If I like I spend my money anyway I like it oh
No come near me, Mr. Talku-Talku
And if you gossip me, you go chop knuckle

Ah-ah
Arara loju arara
Ororo loju ororo
Arararara, ororororo



Credits
Writer(s): Oritsefemi Majemite Ekele
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link