Friends

When money dey
When money no dey, friends go go
Maserati got vibes
Lomo o!
Blow money Geng Geng
Leggo

Man I come from different part
In a deep-end world
When your pocket's deep
Then the girls dem dig your love
If no be for konji
I for dey Jeje on my own
But na man I be
I need some kele for the road
Na why I spend my money on all on chioma
But now I don dey soji all their format
Pour me some Hennessy
I need to elevate the soul
Her body trading with the dollar

When money dey love go dey
If e con finish your lover run away
Dem don dey follow you dey run down moet
And when the billing come dem gbalaga eh

When money dey love go dey
Love go dey
When money no dey
Friends go go

When money no dey
Everybody run away
Now money don dey people wey run now don come back again
I no dey shook mouth for their matter o
Cos my mind is always on my raba o
Oh eh eh eh
Me I just want to fly away
Eh ah oh oh
Everyday feels like holiday o
When money no dey
Everybody run away
When money no dey even your girlfriend sef go run away

When money dey love go dey
E con finish your lover run away
Dem don dey follow you dey run down moet
And when the billing come dem gbalaga eh
When money dey love go dey
E con finish your lover run away
Dem don dey follow you dey run down moet
And when the billing come dem gbalaga eh

When money dey love go dey
Friends go dey
When money no dey
Friends go go

When money no dey
Friends go go



Credits
Writer(s): Lawrence Smith, Jalil Hutchins
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link